Lyrics Ajebo hustlers – Barawo (remix)

 
Barawo (remix) Lyrics – Ajebo hustlers

Singer: Ajebo hustlers
Title: Barawo (remix)

[intro]
Yo lo lo lo lo
Bad
Baddest!

Oh no no no no no no
Oh no no no no no no yea
Oh no no no no no no
Shekpe

I don tire to complain
All of the matter and palava
Wey don jaburata
From maraba, alaba down to costain

Omo the people don taya
Their strength e quench patapa
Won know the day now
Wey the situation go change o

Won know the day now
Wey people go stop to hate o
Won know the day now ah!
Wey people go start to use their brain o

Won know the day now
Wey dey go stop use us play o
Dem been para o (gege)
Angry mob dem k!lly barawo

Back in aba (back in aba)
Burn e the body, dem do am like nama o
Dеm konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him j~pa o

Fall for gutter o
Olopa don show
Everybody don kawa o
Call him mama

Olopa don show
Evеrybody don j~pa o
This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)

This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)
[post~chorus: ajebo hustlers]
Chai governor! pkaniti niti dormornor

Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpos!

The masses they para
Cos raba no dey
Every second
Na hour of rosy

Politicians dey loot us
Olopa dey shoot us
Aboby try put call
Say yawa mogbe

Aai e dey weigh me sometime
Say brother turn against his brother for life
Say mother turn against her daughter
But why

I say i no hear you
You tell me kpor why
Eight years ago
My man chine dem kpef am

He say who say them know
Say aboy dem lef am
Them no gree shef am
Fuel dey scarce

Fuel dey scarce
Dem set my boys
On fire and
N0body gree quench am

Dem been para o (gege)
Angry mob dem k!lly barawo
Back in aba (back in aba)
Burn e the body, dem do am like nama o

Dem konk him ogor o
Wipe am 2 by 2 him j~pa o
Fall for gutter o
Olopa don show

Everybody don kawa o
Call him mama
Olopa don show
Everybody don j~pa o

This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)
This country na wa (yo lo lo lo lo)
This country na wa (ye le le le le le le)

[post~chorus: ajebo hustlers]
Chai governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor

Kpanisi governor! pkaniti niti dormornor
Don’t know
Make way
Bad boys coming through

Ajebo hustlers
Kpos lifestyle
Baddest!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
D'Best Trio - Nga Hu Sumpahon Be Ho
Bren Joy - Fiji Fine

Barawo (remix) – Terjemahan / Translation

[intro]
Yo lo lo lo lo
Buruk
Biddest!

Oh tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak
Oh tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, ya
Oh tidak, tidak, tidak, tidak, tidak, tidak
Shekpe.

Saya tidak melelahkan untuk mengeluh
Semua masalah dan Palava
Wey Don Jaburata.
Dari Marabah, Alaba hingga costain

Omo orang-orang don taya
Kekuatan mereka e quench patapa
Menang tahu hari ini sekarang
Wey situasi pergi ganti o

Menang tahu hari ini sekarang
Wey orang berhenti untuk membenci o
Menang tahu hari ini ah!
Wey orang mulai menggunakan otak mereka o

Menang tahu hari ini sekarang
Wey dey berhenti menggunakan kami bermain o
Dem menjadi para o (gege)
Angry Mob dem k! Lly barawo

Kembali ke ABA (kembali di ABA)
Membakar e the body, dem lakukan seperti nama nama o
Dеm konk dia ogor o
Lap am 2 oleh 2 dia j ~ pa o

Jatuh untuk selokan o
Olopa Don Show.
Semua orang don kawa o
Panggil dia Mama.

Olopa Don Show.
Evеrybody don j ~ pa o
Negara ini na wa (yo lo lo lo)
Negara ini na wa (ye le le le le le)

Negara ini na wa (yo lo lo lo)
Negara ini na wa (ye le le le le le)
[POST ~ Chorus: Ajebo Hustlers]
Gubernur Chai! Pkaniti Niti Dormornor

Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor
Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor
Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor
KPO!

Massa mereka para
Karena Raba no dey
Setiap detik
NA Hour of Rosy

Politisi dey menjarah kami
Olopa Dey menembak kami
Aboby coba telepon
Katakan Yawa Mogbe.

AAE E DEY Timbang saya kapan-kapan
Katakanlah saudara berbalik melawan saudaranya seumur hidup
Katakanlah ibu berbalik melawan putrinya
Tapi kenapa

Saya katakan saya tidak mendengar Anda
Anda memberi tahu saya KORNU
Delapan tahun yang lalu
My my chine dem kpef am

Dia mengatakan siapa yang mengatakan mereka tahu
Katakan aboy dem lef am
Mereka tidak ada gree shef am
Bahan bakar dey langka

Bahan bakar dey langka
Dem mengatur anak laki-laki saya
Terbakar dan
N0body gree quench am

Dem menjadi para o (gege)
Angry Mob dem k! Lly barawo
Kembali ke ABA (kembali di ABA)
Membakar e the body, dem lakukan seperti nama nama o

Dem konk dia oogor o
Lap am 2 oleh 2 dia j ~ pa o
Jatuh untuk selokan o
Olopa Don Show.

Semua orang don kawa o
Panggil dia Mama.
Olopa Don Show.
Semua orang don j ~ pa o

Negara ini na wa (yo lo lo lo)
Negara ini na wa (ye le le le le le)
Negara ini na wa (yo lo lo lo)
Negara ini na wa (ye le le le le le)

[POST ~ Chorus: Ajebo Hustlers]
Gubernur Chai! Pkaniti Niti Dormornor
Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor
Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor

Gubernur KPANISI! Pkaniti Niti Dormornor
Tidak tahu
Memijakkan
Anak-anak yang buruk datang

Ajebo Hustlers.
KPOS Lifestyle.
Biddest!
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Ajebo hustlers – Barawo (remix)

Kindly like and share our content. Silahkan follow blog kami untuk mengikuti perkembangan lagu terbaru dan terbaik

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases