Lyrics Adekunle Gold – Mercy

 
Mercy Lyrics – Adekunle Gold

Singer: Adekunle Gold
Title: Mercy

AG Baby carry body body
Bad Boy Deks no dey worry worry
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy

Scatter them far away across the seven seas
Helper wey dey disguise na principality
Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty

Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin
Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me

Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry
When I show
Make dem make way make way

When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge

I go dey po
Dem go wakakurukere
When I show
Make dem make way make way

When I show
Make dem gbese
I go dey po
I go denge denge

I go dey po
Dem go wakakurukere
As you can see I’m just beginning
And I trouble nobody

So make nobody bother mi
As you see me na God dey fight for me
Nobody touching me
Can’t stop my destiny

Wetin I do do do
Shey I be your telly your daily news
Been a long time man I paid my dues
I’m premium now so I pick and choose

Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad boy deks I no apologize
Bet on myself and I’m rolling the dice
Kilamity Kilamity o

Oh lord have mercy mercy
This fake love don dey plenty plenty
Dem dey try do man dirty dirty
Jah Jah ma je a she sin she sin

Who born the pesin pesin
Wey wan cross me make dem try me try me
Red eye Red eye no more padi padi
Can’t kill my light I’m sorry sorry

When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese

I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere

When I show
Make dem make way make way
When I show
Make dem gbese

I go dey po
I go denge denge
I go dey po
Dem go wakakurukere

Tell me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Open my eyes show me who dey for me
Make I no dey pop rosé with my enemy
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Showtek & VÉRITÉ - Pour It Down
Chidey - Super Story

Mercy – Terjemahan / Translation

AG Baby membawa tubuh tubuh
Bocah nakal tidak peduli dengan kekhawatiran dey
Buka mataku tunjukkan siapa dey untukku
Buat aku bukan dey pop rosé dengan musuhku

Menyebarkannya jauh melintasi tujuh lautan
Helper wey dey menyamarkan kesadaran na
Oh tuan punya belas kasihan rahmat
Cinta palsu ini don dey banyak banyak

Dem dey coba lakukan manusia kotor kotor
Jah jah ma je dia berdosa dia berdosa
Siapa yang Lahir Pesin Pesin
Wey wan cross me membuat dem cobalah aku coba aku

Mata merah mata merah tidak lagi PADI PADI
Tidak bisa membunuh cungkuku aku minta maaf maaf
Ketika saya menunjukkan
Membuat dem membuat jalan membuat jalan

Ketika saya menunjukkan
Membuat dem gbese
Saya pergi dey po
Saya pergi denge denge

Saya pergi dey po
Dem pergi Wakakurukere.
Ketika saya menunjukkan
Membuat dem membuat jalan membuat jalan

Ketika saya menunjukkan
Membuat dem gbese
Saya pergi dey po
Saya pergi denge denge

Saya pergi dey po
Dem pergi Wakakurukere.
Seperti yang Anda lihat, saya baru mulai
Dan aku tidak menyusahkan siapa pun

Jadi tidak ada yang mengganggu mi
Seperti yang Anda lihat saya na dewa dey berjuang untuk saya
Tidak ada yang menyentuhku
Tidak bisa menghentikan nasibku

Basah saya lakukan lakukan
Shey saya menjadi televisi Anda berita harian Anda
Sudah lama saya membayar iuran saya
Saya premium sekarang jadi saya memilih dan memilih

Ni ita faaji won mo bi mo se je
Bad Boy Deks Saya Tidak Meminta Maaf
Bertaruh pada diri saya dan saya menggulung dadu
Kilamity Kilamity O.

Oh tuan punya belas kasihan rahmat
Cinta palsu ini don dey banyak banyak
Dem dey coba lakukan manusia kotor kotor
Jah jah ma je dia berdosa dia berdosa

Siapa yang Lahir Pesin Pesin
Wey wan cross me membuat dem cobalah aku coba aku
Mata merah mata merah tidak lagi PADI PADI
Tidak bisa membunuh cungkuku aku minta maaf maaf

Ketika saya menunjukkan
Membuat dem membuat jalan membuat jalan
Ketika saya menunjukkan
Membuat dem gbese

Saya pergi dey po
Saya pergi denge denge
Saya pergi dey po
Dem pergi Wakakurukere.

Ketika saya menunjukkan
Membuat dem membuat jalan membuat jalan
Ketika saya menunjukkan
Membuat dem gbese

Saya pergi dey po
Saya pergi denge denge
Saya pergi dey po
Dem pergi Wakakurukere.

Katakan padaku siapa dey untukku
Buat aku bukan dey pop rosé dengan musuhku
Buka mataku tunjukkan siapa dey untukku
Buat aku bukan dey pop rosé dengan musuhku
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Adekunle Gold – Mercy

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=Q21TfrW_dbg