Two Girls Lyrics – Adams Mayy
Singer: Adams Mayy
Title: Two Girls
Ooi!
Shaky shaky
Shaky shaky
Shaky shaky
Shaky shaky (chai)
Ooh (marleyy)
Eehh
I don catch you
Shebi na’ him be your paster
Shebi’ na’ this be the church band
You come dey’ shake your nyash’ gon
I don’ catch you
Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi’ na’ this be the ushers
You come dey’ shake your nyash’ gon (ok)
I get two girls (two girls)
Weh dey’claim say dem like me (ok)
But these two days (two days)
All of us play side game (ok)
One get two main boyfriends (boyfriends)
Na me be her side guy
Thе other one get two sidе guys (side guys)
Na me be the boyfriend
Last week i met one sister, sister!
Wetin be your number, sister!
I go fit rearrange ya’ sister!
Take my Naira, yauwa
I just baf’ up spray perf everywhere smell nice, i take off
See me for bravos (bravo!)
Marleyy you too sharp
All this while she dey look me (which one)
Oga the main chick main chick
She don catch me e red but she come do her own runs, mad o
I don catch you
Shebi’ na him be your paster
Shebi’ na this be the church band
You come dey’ shake your nyash gon
I don’ catch you
Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi na’ this be the ushers
You come dey’ shake your nyash’ gon
(Ok.. Ok.. Ok.. Ok..)
Why you dey whine me
Why you dey whine me
I talk you say no be like this
I turn your friends come dey laugh me
Who tell you say dem dey eye me
I don fast and pray i dey wait for grace
She say she wan come dey my place
She say her boyfriend don dey craze
If you dey doubt come check her face
Midnight come i dey crash na
As a good boy i no wan nyash am
She come look my face say why na
Big daddy gimme that thing na
On God! I rearrange am
Change her style, readdress am
Morning come i escort am
My girl see me i no send am
I don catch you
Shebi’ na him be your paster
Shebi’ na this be the church band
You come dey’ shake your nyash gon
I don’ catch you
Shebi na’ dem’ be the elders
Shebi na’ this be the ushers
You come dey’ shake your nyash’ gon
(Its phat jamz baby)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Miley Cyrus - Just Breathe
Point Reazon - Nuthin Like You
Two Girls – Terjemahan / Translation
Ooi!
Goyah goyah
Goyah goyah
Goyah goyah
Goyah goyah (chai)
Ooh (Marleyy)
Eehh
Aku tidak menangkapmu
Shebi na ‘dia menjadi pastormu
Shebi ‘na’ ini menjadi band gereja
Anda datang dey ‘goyangkan nyash’ gon
Aku tidak menangkapmu
Shebi na ‘dem’ menjadi orang tua
Shebi ‘na’ ini menjadi para pengantar
Anda datang dey ‘shake nyash’ gon (ok)
Saya mendapatkan dua gadis (dua gadis)
Weh dey’claim mengatakan dem seperti saya (ok)
Tapi dua hari ini (dua hari)
Kita semua bermain game sampingan (ok)
Satu mendapatkan dua pacar utama (pacar)
Na me be wide guy
Yang lainnya mendapatkan dua sidef guys (sisi guys)
Na aku menjadi pacar
Minggu lalu saya bertemu dengan seorang saudari, saudara perempuan!
Wetin menjadi nomor Anda, Saudari!
Aku cocok mengatur ulang saudari ya!
Ambil naira saya, yauwa
Saya hanya BAF ‘Up Spray Perf di mana -mana berbau harum, saya lepas landas
Lihat saya untuk Bravos (Bravo!)
Marleyy kamu terlalu tajam
Semua ini saat dia melihat saya (yang mana)
Oga cewek cewek utama
Dia tidak menangkapku merah tapi dia datang melakukan lari sendiri, gila o
Aku tidak menangkapmu
Shebi ‘na dia menjadi pastormu
Shebi ‘na ini menjadi band gereja
Anda datang dey ‘kocok nyash gon Anda
Aku tidak menangkapmu
Shebi na ‘dem’ jadilah orang tua
Shebi na ‘ini menjadi para pengantar
Anda datang dey ‘goyangkan nyash’ gon
(Ok .. ok .. ok .. ok ..)
Mengapa Anda dey merengek saya
Mengapa Anda dey merengek saya
Saya berbicara Anda mengatakan tidak seperti ini
Aku mengubah teman -temanmu datang tawa
Siapa yang memberitahumu bilang dem dey eye me
Saya tidak cepat dan berdoa saya tunggu rahmat
Dia bilang dia ingin datang dey tempatku
Dia bilang pacarnya Don Dey Craze
Jika Anda ragu -ragu, periksa wajahnya
Tengah malam datang aku dey crash na
Sebagai anak yang baik, saya tidak wan nyash
Dia datang melihat wajahku berkata mengapa na
Ayah besar memberi tahu hal itu na
Tentang Tuhan! Saya mengatur ulang AM
Ubah gayanya, penumpang kembali
Pagi datang saya mengawal am
Gadis saya melihat saya, saya tidak mengirim am
Aku tidak menangkapmu
Shebi ‘na dia menjadi pastormu
Shebi ‘na ini menjadi band gereja
Anda datang dey ‘kocok nyash gon Anda
Aku tidak menangkapmu
Shebi na ‘dem’ menjadi orang tua
Shebi na ‘ini menjadi para pengantar
Anda datang dey ‘goyangkan nyash’ gon
(Phat Jamz Baby)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Adams Mayy – Two Girls
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases