Lyrics 2Baba – Only Me

 
Only Me Lyrics – 2Baba

Singer: 2Baba
Title: Only Me

If to say nah just me
I’ll be living like I don’t care
Live my life unto no body dey here
If nah just me

I’ll be doing anyhow
Because nobody go dey there to challenge me
Nobody supernatural
Live versus spirit of the carnvial

The personality no matter at all
Individuality cannot make us tall
I sing, I sing, for all y’all
Don’t let anybody push you to the wall

Nah community na in make us tall
Secret society na in break us all
I don’t want to be talking like a preacher at all
I no want to do as I sabi pass ball

I know say eno be everybody e sabi play ball
But arise, o compatriot, if Nigeria call
Some make you just dey do your thing, make I do my thing
Live and let living instead of to be feeling like a king

On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo

Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
I said I said I said
Who get ear, make them hear

No go tell anybody say you see me for here
If nah only me, you know say I no go care
Just like everybody I wish life was fair
Only me, there will be no one for me to dare

Nobody to follow me scatter money in the air
No one to lean on in terms of despair
Too much of everything, we no want to share with with
It will be only me going to the cinema

No girlfriend to tell once in a while say ‘free me ma’
But now I got Funke Enenu and Chindima
Cos I am the only superman in the area
Make you just dey do your thing, make I do my thing

Live and let living instead of to be feeling like a king
On top of nothing, stop the bragging on top the posing
Because you know say only na vanity vanishing
Malo ro kpe, omo kpe

Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Malo ro kpe, omo kpe

Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)
Nobody go hear my story

Nobody complaining
Until, nah just me
That’s why we need love and unity
So I sing, say say

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money (If to say nah just me)

Malo ro kpe, omo kpe
Nikan lo ma lowo (If to say nah just me)
Malo ro kpe no be gbogbowa
Wey go make this money
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Tracy Huang - Let It Be Me
Michael Fry - The Neck Of You

Only Me – Terjemahan / Translation

Jika mengatakan nah hanya aku
Saya akan hidup seperti saya tidak peduli
Menjalani hidupku tanpa dey tubuh di sini
Jika nah hanya aku

Saya akan melakukan apa-apa
Karena tidak ada yang pergi dey di sana untuk menantangku
Tidak ada yang supernatural
Hidup versus roh dari carnvial

Kepribadian tidak masalah sama sekali
Individualitas tidak dapat membuat kita tinggi
Saya bernyanyi, saya bernyanyi, untuk semua kalian semua
Jangan biarkan siapa pun mendorong Anda ke dinding

Nah komunitas na dalam membuat kita tinggi
Masyarakat rahasia na dalam istirahat kita semua
Saya tidak ingin berbicara seperti seorang pengkhotbah sama sekali
Saya Tidak Ingin Lakukan Seperti Aku Sabi Pass Ball

Saya tahu mengatakan eno menjadi semua orang dan bola bermain
Tetapi timbul, o rekan senegaranya, jika panggilan Nigeria
Beberapa membuat Anda hanya dey melakukan hal Anda, membuat saya melakukan hal saya
Hidup dan biarkan hidup bukannya merasa seperti raja

Di atas apa-apa, hentikan menyombongkan diri di atas posing
Karena Anda tahu hanya mengatakan na vanity lenyap
Malo Ro KPE, OMO KPE
Nikan lo ma lowo

Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini
Malo Ro KPE, OMO KPE
Nikan lo ma lowo

Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini
Saya bilang saya bilang saya katakan
Yang mendapatkan telinga, membuat mereka mendengar

Tidak pergi memberitahu ada yang mengatakan Anda melihat saya untuk di sini
Jika nah hanya saya, Anda tahu mengatakan saya tidak peduli
Sama seperti semua orang yang saya harap hidup adil
Hanya aku, tidak akan ada yang untukku berani

Tidak ada yang mengikuti saya menyebarkan uang di udara
Tidak ada yang membungkuk dalam hal keputusasaan
Terlalu banyak dari segalanya, kita tidak ingin berbagi dengan
Hanya akan saya pergi ke bioskop

Tidak ada pacar untuk diceritakan sesekali mengatakan ‘Free Me Ma’
Tapi sekarang aku punya Fune Enenu dan Chindima
Karena saya satu-satunya superman di daerah itu
Membuat Anda hanya dey melakukan hal Anda, membuat saya melakukan hal saya

Hidup dan biarkan hidup bukannya merasa seperti raja
Di atas apa-apa, hentikan menyombongkan diri di atas posing
Karena Anda tahu hanya mengatakan na vanity lenyap
Malo Ro KPE, OMO KPE

Nikan lo ma lowo (jika mengatakan nah hanya aku)
Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini (jika mengatakan nah hanya aku)
Malo Ro KPE, OMO KPE

Nikan lo ma lowo (jika mengatakan nah hanya aku)
Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini (jika mengatakan nah hanya aku)
Tidak ada yang mendengar cerita saya

Tidak ada yang mengeluh
Sampai, nah hanya aku
Itu sebabnya kita membutuhkan cinta dan persatuan
Jadi saya bernyanyi, katakanlah

Malo Ro KPE, OMO KPE
Nikan lo ma lowo
Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini

Malo Ro KPE, OMO KPE
Nikan lo ma lowo (jika mengatakan nah hanya aku)
Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini (jika mengatakan nah hanya aku)

Malo Ro KPE, OMO KPE
Nikan lo ma lowo (jika mengatakan nah hanya aku)
Malo RO KPE no be gbogbowa
Wey pergi menghasilkan uang ini
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics 2Baba – Only Me

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases