Lyrics 2Baba – Officially blind

 
Officially blind Lyrics – 2Baba

Singer: 2Baba
Title: Officially blind

Chineke meh
Chai, baby girl you dey enter my eye
You dey blind me like sun rays
And your love is overflowing, tellin’ me what more can i say?

So deeply, you the only one that gets me completely
24/7 girl i’m feeling you monday to sunday
Chai, like henny like loud, e dey make me dey high
I dey happy i dey proud

Girl i can never have it any other way
And that’s the reason why me i dey say
I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy

I’m officially blind
The way your loving me is blinding me
I’m officially blind
Baby this is no democracy

I’m officially blind
Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh
Me i don’t really care wetin all these people dey talk for you matter

Me and you with a bullet proof vest, we no send anybody kpata, kpata
Love is blind, love is blind, but you open my eyes
Every time you smile
Chai, baby i will always be there

No go, go dey fear, i’ll cover you like canopy, see me over there
All them talk na fallacy, them talk e no dey follow me
And that’s the reason why me i dey say
I’m officially blind

Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind
The way your loving me is blinding me
I’m officially blind

Baby this is no democracy
I’m officially blind
Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh

I say na correct eye i take waka this waka
But after i got you i blind kpata kpata
Oche dom no dom no oda dom doka
Anybody try you i go shoot the m#th*rf#ck*r

Ever blazing, you amazing
You a blessing, heaven sentin’
Complementing na your loving, be the main thing for my life
And that’s the reason why me i dey say

I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind
The way your loving me is blinding me

I’m officially blind
Baby this is no democracy
I’m officially blind
Na only you wey i dey see

Na only you wey i dey look oh
I’m officially blind
Girl your love for me is so crazy
I’m officially blind

The way your loving me is blinding me
I’m officially blind
Baby this your love dey sweetin’ me
I’m officially blind

Na only you wey i dey see
Na only you wey i dey look oh
Spellz
Listen
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
The Both - You're a Gift
Lsg - You Got Me

Officially blind – Terjemahan / Translation

Chineke Meh
Chai, bayi perempuanmu dey memasuki mataku
Anda dey membutakan saya seperti sinar matahari
Dan cintamu meluap, menceritakan apa lagi yang bisa kukatakan?

Sangat dalam, Anda satu-satunya yang membuat saya sepenuhnya
24/7 gadis aku merasakanmu Senin hingga Minggu
Chai, seperti Henny seperti keras, e dey membuatku dey tinggi
Aku dey senang aku bangga

Gadis aku tidak pernah bisa memilikinya dengan cara lain
Dan itulah alasan mengapa saya, saya berkata
Saya secara resmi buta
Gadis cintamu padaku sangat gila

Saya secara resmi buta
Cara saya yang mencintaiku membutakan saya
Saya secara resmi buta
Bayi ini bukan demokrasi

Saya secara resmi buta.
Na hanya kamu wey aku dey melihat
Na hanya kamu wey aku dey terlihat oh
Saya, saya tidak terlalu peduli dengan semua orang ini berbicara dey untuk Anda

Saya dan Anda dengan rompi anti peluru, kami tidak mengirim siapa pun KPATA, KPATA
Cinta itu buta, cinta itu buta, tetapi kamu membuka mataku
Setiap kali Anda tersenyum
Chai, sayang aku akan selalu ada di sana

Tidak pergi, pergi ketakutan dey, aku akan menutupi kamu seperti kanopi, sampai jumpa di sana
Semua mereka berbicara na fallacy, mereka bicara e no dey ikuti saya
Dan itulah alasan mengapa saya, saya berkata
Saya secara resmi buta

Gadis cintamu padaku sangat gila
Saya secara resmi buta
Cara saya yang mencintaiku membutakan saya
Saya secara resmi buta

Bayi ini bukan demokrasi
Saya secara resmi buta
Na hanya kamu wey aku dey melihat
Na hanya kamu wey aku dey terlihat oh

Saya katakan na mata yang benar saya ambil waka waka ini
Tetapi setelah saya mendapatkan Anda, saya buta KPATA KPATA
Oche dom no dom no oda dom doka
Ada yang mencoba Anda, saya menembak bajingan

Pernah menyala, kamu luar biasa
Anda berkat, Surga Sentin ‘
Melengkapi na kasihmu, jadilah hal utama untuk hidupku
Dan itulah alasan mengapa saya, saya berkata

Saya secara resmi buta.
Gadis cintamu padaku sangat gila
Saya secara resmi buta
Cara saya yang mencintaiku membutakan saya

Saya secara resmi buta
Bayi ini bukan demokrasi
Saya secara resmi buta
Na hanya kamu wey aku dey melihat

Na hanya kamu wey aku dey terlihat oh
Saya secara resmi buta
Gadis cintamu padaku sangat gila
Saya secara resmi buta

Cara saya yang mencintaiku membutakan saya
Saya secara resmi buta.
Baby This Love Your Dey Sweetin ‘Me
Saya secara resmi buta

Na hanya kamu wey aku dey melihat
Na hanya kamu wey aku dey terlihat oh
Spellz.
Mendengarkan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics 2Baba – Officially blind

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases