Lyrics 2Baba – Iheneme

 
Iheneme Lyrics – 2Baba

Singer: 2Baba
Title: Iheneme

Eh Tua
Tuale Tuale
I love you…I love you
Thank you…thank you

I love you, woah
Thank you, thank you, thank you
Merci beau
Obrigado

Gracias
Dan keso
Med ase
Asante sana

Ngatenga
Siyabonga
I love you
Thank you

Me I love the stereo
To the people on stereo
Sotey people forget o
Make dem dance like say no tomorrow

No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know sey this na live show
For sure e no be eeny meeny miny mo

Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo
This jam that you feeling

E no be beans oh
‘Cause if you wan shele
I go change the things oh
Hey abi no be change you dey want?

Change is always constant
Oya change your style and change your pattern
Sing
Ihe neme ebelebe nya

Something want to happen
And it’s something I cannot tell you oh
‘Cause this something’s very very heavy oh
Ihe neme ebelebe nya

If there’s something you want to show
Make sure like W4, you got the control
No time for story oh
No time for story eh

Sugar na jedi o
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh
No time for story eh

Sugar na jedi eh
Make sure that you ready
Make you no miss this something eh
Hey sakpolokpo ha Marica sirica, ericha haha

Hey spiritual
Them never see anything
Them never know wetin want hit them
Them never know what wetin wan touch them

Wan do them, wan follow them
No be small thing
To be giving all the people what them wanting
‘Cause I know you know sey this na live show

For sure e no be eeny meeny miny mo
Whether from Kano or from Toronto
Shege yaro
Nothing like gidigbo

This jam that you feeling
E no be beans oh
‘Cause in one time
I go change the things oh

Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen oh
And it’s something I cannot tell you oh
‘Cause this something’s very very heavy oh

Ihe neme ebelebe nya
If there’s something you want to show
Make sure like W4 you got the control
No time for story oh

No time for story eh
Sugar na jedi eh
Make sure that you ready eh
Make you no miss this something eh

No time for story
Sugar na jedi eh
Make sure you ready eh
Make you no miss this something eh

Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro ohh
Ebelebe nya ro
Ebelebe nya ro

Ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh
Ihe neme ebelebe nya
Something want to happen
And it’s something I cannot tell you oh

‘Cause this something’s very very heavy oh
Ihe neme
Ebelebe nya
If there’s something you want to show

Make sure like W4 you got the control
No time for story oh
No time for story eh
Sugar na jedi o

Make sure that you ready eh
Make you no this miss something
No time for story eh
Sugar na jedi eh

Make sure you ready
Make you no miss something eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Pretty Things - Baron Saturday
Detroit L-O - Going For Gold II

Iheneme – Terjemahan / Translation

Eh tua.
Tealie Tealie.
Aku sayang kamu aku cinta kamu
Terima kasih terima kasih

Aku mencintaimu, woah
Terima kasih terima kasih terima kasih
Merci Beau
Obrigado

Gracias.
Dan Keso.
Med ASE.
Asante Sana.

Ngatenga.
Siyabonga
aku mencintaimu
Terima kasih

Saya saya suka stereo
Kepada orang-orang di stereo
Orang yang sabar lupa o
Membuat Dem Dance seperti mengatakan tidak besok

Tidak ada hal kecil
Untuk memberi semua orang apa yang mereka inginkan
‘Karena aku tahu kamu tahu sey tunjukkan live na ini
Pasti e tidak menjadi EENY MEENY MINY MO

Apakah dari Kano atau dari Toronto
SHEE YARO.
Tidak seperti Gidigbo
Kemacetan yang Anda rasakan

E tidak menjadi kacang oh
Karena jika kamu punya shele
Saya ubah hal-hal oh
Hei abi no ganti kamu dey mau?

Perubahan selalu konstan
Oya mengubah gaya Anda dan ubah pola Anda
Menyanyi
Ihe neme ebelebe nya

Sesuatu yang ingin terjadi
Dan itu adalah sesuatu yang tidak bisa kukatakan padamu oh
Karena ini ada sesuatu yang sangat sangat berat oh
Ihe neme ebelebe nya

Jika ada sesuatu yang ingin Anda tunjukkan
Pastikan seperti W4, Anda mendapat kendali
Tidak ada waktu untuk cerita oh
Tidak ada waktu untuk cerita eh

GULA NA JEDI O
Pastikan Anda siap
Membuat Anda tidak ketinggalan sesuatu eh ini
Tidak ada waktu untuk cerita eh

Gula na jedi eh
Pastikan Anda siap
Membuat Anda tidak ketinggalan sesuatu eh ini
Hei Sakpolokpo Ha Marica Sirica, Ericha Haha

Hai spiritual
Mereka tidak pernah melihat apa pun
Mereka tidak pernah tahu basah ingin memukul mereka
Mereka tidak pernah tahu apa yang Wanin Wan menyentuh mereka

Wan melakukannya, WAN ikuti mereka
Tidak ada hal kecil
Untuk memberi semua orang apa yang mereka inginkan
‘Karena aku tahu kamu tahu sey tunjukkan live na ini

Pasti e tidak menjadi EENY MEENY MINY MO
Apakah dari Kano atau dari Toronto
SHEE YARO.
Tidak seperti Gidigbo

Kemacetan yang Anda rasakan
E tidak menjadi kacang oh
Karena dalam satu waktu
Saya ubah hal-hal oh

Ihe neme ebelebe nya
Sesuatu yang ingin terjadi oh
Dan itu adalah sesuatu yang tidak bisa kukatakan padamu oh
Karena ini ada sesuatu yang sangat sangat berat oh

Ihe neme ebelebe nya
Jika ada sesuatu yang ingin Anda tunjukkan
Pastikan seperti W4 Anda mendapatkan kendali
Tidak ada waktu untuk cerita oh

Tidak ada waktu untuk cerita eh
Gula na jedi eh
Pastikan Anda siap eh
Membuat Anda tidak ketinggalan sesuatu eh ini

Tidak ada waktu untuk cerita
Gula na jedi eh
Pastikan Anda siap eh
Membuat Anda tidak ketinggalan sesuatu eh ini

Ebelebe Nya RO.
Ebelebe nya ro ohh
Ebelebe Nya RO.
Ebelebe Nya RO.

Ebelebe nya ro oh oh oh oh oh oh oh
Ihe neme ebelebe nya
Sesuatu yang ingin terjadi
Dan itu adalah sesuatu yang tidak bisa kukatakan padamu oh

Karena ini ada sesuatu yang sangat sangat berat oh
Ihe Neme.
Ebelebe Nya.
Jika ada sesuatu yang ingin Anda tunjukkan

Pastikan seperti W4 Anda mendapatkan kendali
Tidak ada waktu untuk cerita oh
Tidak ada waktu untuk cerita eh
GULA NA JEDI O

Pastikan Anda siap eh
Membuatmu tidak ada yang ketinggalan sesuatu
Tidak ada waktu untuk cerita eh
Gula na jedi eh

Pastikan Anda siap
Membuatmu tidak ketinggalan sesuatu eh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics 2Baba – Iheneme

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases