Lyrics Eimah Gypher – Binu

Binu Lyrics – Eimah Gypher

Singer: Eimah Gypher
Title: Binu

Nah dem dey talk say
D boy e no sabi
Why ‘em dey reason me
Eyin fans egbami

No dey chin gum me
I no be your padi
100 for my gees
But I gat nobody

Me I don let go
And I no send o
So many things way dey burst my medulla
Me I don let go

And I no send o
So many things way dey burst my medulla
Nobody go fight for you
Man go fight for yourself

That’s why i buckles my belt
Cuz I no wan regret
No wan depression
This’s my confession

Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me

Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Won binu mi
Won binu ori

I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee

Me i no come here to fight
I came to survive
No put me for mind
Bad energy stay aside

Me i no come here to fight
I came to survive
No put me for mind
Bad energy stay aside

Won binu mi
Won binu ori
I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me

Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Won binu mi
Won binu ori

I dey live my life I no send person
Em dey wonder how e dey gel for me
Nah God dey run the work for me
100 for my gee
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Lit Brits - To Kill a Robinson
M0$h Blac. - Fading away

Binu – Terjemahan / Translation

Nah dem dey bicara katakan
D boy e no sabi
Mengapa mereka beralasan
Eyin Fans Egbami

Tidak ada dey chin gum saya
Aku tidak menjadi Padimu
100 untuk gees saya
Tapi saya tidak ada yang gat

Saya saya tidak melepaskan
Dan saya tidak mengirim o
Begitu banyak hal cara dey meledak medula saya
Saya saya tidak melepaskan

Dan saya tidak mengirim o
Begitu banyak hal cara dey meledak medula saya
Tidak ada yang bertarung untukmu
Pria pergi bertarung untuk dirimu sendiri

Itu sebabnya saya mengikat ikat pinggang saya
Karena saya tidak akan menyesal
Tidak ada depresi Wan
Ini pengakuan saya

Memenangkan Binu Mi
Memenangkan Binu Ori
Saya menjalani hidup saya, saya tidak mengirim orang
Mereka bertanya -tanya bagaimana gel dey untuk saya

Nah tuhan dey menjalankan pekerjaan untukku
100 untuk gee saya

Saya saya tidak datang ke sini untuk bertarung
Saya datang untuk bertahan hidup
Tidak ada pikiran saya untuk pikiran
Energi yang buruk mengesampingkan

Saya saya tidak datang ke sini untuk bertarung
Saya datang untuk bertahan hidup
Tidak ada pikiran saya untuk pikiran
Energi yang buruk mengesampingkan

Memenangkan Binu Mi
Memenangkan Binu Ori
Saya menjalani hidup saya, saya tidak mengirim orang
Mereka bertanya -tanya bagaimana gel dey untuk saya

Nah tuhan dey menjalankan pekerjaan untukku
100 untuk gee saya
Memenangkan Binu Mi
Memenangkan Binu Ori

Saya menjalani hidup saya, saya tidak mengirim orang
Mereka bertanya -tanya bagaimana gel dey untuk saya
Nah tuhan dey menjalankan pekerjaan untukku
100 untuk gee saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Eimah Gypher – Binu

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases