Dreams and Reality Lyrics – Dr. Zed
Singer: Dr. Zed
Title: Dreams and Reality
This is my dreams and reality
Akunuba nke uwa bu vanity
And if you no get money you no get identity
That’s why I’m using agility
Chasing the money with my ability
To provide for my family…and community
Wetin you sow, na wetin you go reap
Wetin you no know sow, no go make you weep
Thing wey go up, must come down
Thing wey dey go around, must come around
Wetin you dey do, make you calm down
Wetin you dey find, omo shine eye
You wanna live life so high
One bar, you don kpai!
Oh-no-oh-no
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
No miss that your one-time opportunity
Cos if you miss am where will you spend eternity
That’s why I’m using agility
Chasing the money with my ability
To provide for my family…and community
Wetin you so, na wetin you go reap
Wetin you no know sow, no go make you weep
Thing wey go up, must come down
Thing wey dey go around, must come around
Wetin you dey do, make you calm down
Wetin you dey find, omo shine eye
You wanna live life so high
One bar, you don kpai!
Oh-no-oh-no
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
Igba nni n’ofe
No be all dreams dey turn to reality
Life fit play you cunning
Carry you go where dey funny
If no like am no face the reality
No one go dash you money
And if you beg dem go say you funny
No be all dreams dey turn to reality (no be all dreams)
Life fit play you cunning (cunning-cunning yeah ay)
Carry you go where dey funny (funny-funny yeah ay eh!)
If no like am no face the reality (go face the reality)
No one go dash you money (who wan dash you)
And if you beg dem go say you funny (e choke O!)
Omo e choke-O
Omo e choke-O
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Taylor Swift - "Slut!"
Vons WRLD - Flaws
Dreams and Reality – Terjemahan / Translation
Ini adalah impian dan kenyataan saya
Akunuba nke uwa bu kesombongan
Dan jika Anda tidak mendapatkan uang, Anda tidak mendapatkan identitas
Itu sebabnya saya menggunakan kelincahan
Mengejar uang dengan kemampuan saya
Untuk menyediakan keluarga saya … dan komunitas
Wetin You Sow, na wetin Anda pergi
Wetin kamu tidak tahu tabur, tidak pergi membuatmu menangis
Hal yang kita naikkan, harus turun
Hal yang dilakukan wey dey, harus muncul
Wetin you dey lakukan, membuat Anda tenang
Wetin you dey temukan, omo shine eye
Anda ingin menjalani hidup begitu tinggi
Satu bar, Anda tidak kpai!
Oh-no-oh-no
Tidak ada mimpi dey berubah menjadi kenyataan
Life Fit Play You Cunning
Membawa Anda pergi ke mana dey lucu
Jika tidak seperti saya tidak menghadapi kenyataan
Tidak ada yang menabrak uang Anda
Dan jika Anda mohon dem go bilang lucu
Jangan lewatkan bahwa kesempatan satu kali Anda
Karena jika Anda merindukan saya di mana Anda akan menghabiskan kekekalan
Itu sebabnya saya menggunakan kelincahan
Mengejar uang dengan kemampuan saya
Untuk menyediakan keluarga saya … dan komunitas
Wetin you so, na wetin kamu pergi
Wetin kamu tidak tahu tabur, tidak pergi membuatmu menangis
Hal yang kita naikkan, harus turun
Hal yang dilakukan wey dey, harus muncul
Wetin you dey lakukan, membuat Anda tenang
Wetin you dey temukan, omo shine eye
Anda ingin menjalani hidup begitu tinggi
Satu bar, Anda tidak kpai!
Oh-no-oh-no
Tidak ada mimpi dey berubah menjadi kenyataan
Life Fit Play You Cunning
Membawa Anda pergi ke mana dey lucu
Jika tidak seperti saya tidak menghadapi kenyataan
Tidak ada yang menabrak uang Anda
Dan jika Anda mohon dem go bilang lucu
Igba nni n’ofe
Tidak ada mimpi dey berubah menjadi kenyataan
Life Fit Play You Cunning
Membawa Anda pergi ke mana dey lucu
Jika tidak seperti saya tidak menghadapi kenyataan
Tidak ada yang menabrak uang Anda
Dan jika Anda mohon dem go bilang lucu
No Be All Dream Dey berubah menjadi kenyataan (tidak ada mimpi)
Life Fit Play You Cunning (licik melekat ya ay)
Bawa kamu pergi ke mana dey lucu (lucu-lucu ya ay eh!)
Jika tidak seperti saya tidak menghadapi kenyataan (pergi hadapi kenyataan)
Tidak ada yang pergi ke uang Anda (siapa yang akan dash you)
Dan jika Anda mohon, bilang Anda lucu (e choke o!)
Omo e choke-o
Omo e choke-o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Dr. Zed – Dreams and Reality
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases