Advice Lyrics – Mr Eazi
Singer: Mr Eazi
Title: Advice
SCRIBING
I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh Chale
No dey disguise
Oh Chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my lifе
I don’t wanna go outside
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi gan
Wan la mi
Omo ma lo filokulo
Don’t try me
Yе
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o
I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life
Omo na who send their carnival
Dem no no sey
Me sef i be hannibal
I dey chop flesh
Omo I be cannibal
And my n#gg# Belly
Omo he be taliban
Omo for the matter i be like Kabila
I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money
Only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If i hear pim
I go cause kasala
If i drop gbedu
E be straight galala
I dey like Martyr
Ken Saro-Wiwa
For their badmind
Me i for dey shalanga
If my man f#ck up
I go treat the matter
If your man f#ck up
I go street the matter
I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Grace Inspace - 25
Cruel Tie - Ennui, Pt. 2
Advice – Terjemahan / Translation
Menulis
Saya tidak butuh nasihat
Bicara wey dem bicara
Saya tidak memperhatikan
Dem no jadilah ukuran saya
Datang dari pintu belakang
Langsung ke pintu depan
I No Dey Menyamarkan
Oh Chale
Tidak ada penyamaran dey
Oh Chale
Pertama mereka mencintaimu
Lalu mereka menikammu
Omo na kisah hidupku
Datang dari pintu belakang
Langsung ke pintu depan
I No Dey Menyamarkan
Bicara wey dem bicara
Saya tidak memperhatikan
Dem no jadilah ukuran saya
Oh Chale
Tidak menjadi ukuran saya
Oh Chale
Pertama mereka mencintaimu
Lalu mereka menikammu
Omo na kisah hidupku
Saya tidak ingin pergi ke luar
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi Gan
Wan La Mi
Omo ma lo filokulo
Jangan coba aku
Kamu
Kilode ke fe gba me o
Shay na karena khaki saya o
Mereka ingin meletakkan pasir pasir untuk garri saya
Araadugbo Egbami o
Saya tidak butuh nasihat
Bicara wey dem bicara
Saya tidak memperhatikan
Dem no jadilah ukuran saya
Datang dari pintu belakang
Langsung ke pintu depan
I No Dey Menyamarkan
Oh Chale
Tidak ada penyamaran dey
Oh Chale
Pertama mereka mencintaimu
Lalu mereka menikammu
Omo na kisah hidupku
Omo na yang mengirim karnaval mereka
Dem no no sey
Saya sef saya menjadi hannibal
Saya Dey Chop Flesh
Omo saya menjadi kanibal
Dan perut n#gg# saya
Omo dia menjadi Taliban
Omo untuk masalah ini, saya seperti Kabila
Saya menjadi manusia
Saya sef saya menjadi manusia
Saya mendapatkan uang yang akan dibeli dengan impian mereka
saya mendapatkan uang
Hanya satu orang yang tidak mendapatkan kekuatan ini
Dua puluh dua orang Wey dey membenci saudara laki -laki itu
Jika saya mendengar pim
Saya pergi karena Kasala
Jika saya menjatuhkan Gbedu
E menjadi lurus galala
Saya seperti martir
Ken Saro-Wiwa
Untuk Badmind mereka
Saya saya untuk dey shalanga
Jika laki -laki saya bercinta
Saya Pergi Perlakukan Masalahnya
Jika pria Anda bercinta
Saya jalan -jalan masalah ini
Saya tidak butuh nasihat
Bicara wey dem bicara
Saya tidak memperhatikan
Dem no jadilah ukuran saya
Datang dari pintu belakang
Langsung ke pintu depan
I No Dey Menyamarkan
Oh Chale
Tidak ada penyamaran dey
Oh Chale
Pertama mereka mencintaimu
Lalu mereka menikammu
Omo na kisah hidupku
Datang dari pintu belakang
Langsung ke pintu depan
I No Dey Menyamarkan
Bicara wey dem bicara
Saya tidak memperhatikan
Dem no jadilah ukuran saya
Oh Chale
Tidak menjadi ukuran saya
Oh Chale
Pertama mereka mencintaimu
Lalu mereka menikammu
Omo na kisah hidupku
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mr Eazi – Advice
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases