Escape Lyrics – Novemba
Singer: Novemba
Title: Escape
Away, away, away, away
Oya
Away, away, away, away
Oya
Away, away, away, away
This one for the pain i face
For all the feelings wey i relegate
Steady i dey grind on daily base
Na for the paper why i no go chase? (why i no go chase o)
If dem say i craze
Shey if i fall dem go feel my pain?
Papa no dey my mama dey pray
365 days no holiday, e be no holiday o
Man fit to craze, fit to craze
Steady pressure everyday and na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain make i dey, make dem dey
Everybody for him lane
Only me dey run me race
No be play cause
If i fit to run away, i go run away, run away (run away)
Be only me wey go feel my pain
Feel my pain, feel my pain, feel my pain
My mama dey pray on a daily base o
I dey pray, i dey pray, i dey pray
If na to run, i go run away
If i fit to run, i go run away
Say if i fit to run away, run away, run away
E be only me wey go feel my pain o
Feel my pain, feel my pain
I go run away, run away
Run away away
Away, away, away, away
Only me dey run my race
Away, away, away, away, away
This one no be any man grace oh na
Away, away, away, away, away
Away, away, away, away, away
I know say problem no dey finish
Brother man e be things
If u say i lie omo you for try be me
Steady i dey grind i dey hustle no sleeping
I dey find my riddim
But dem no know say
Man fit to gbes fit to craze
Steady pressure everyday and na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain
Make i dey make dem dey
Everybody for him lane
Only me go run me race
No be play ’cause
If i fit to run away
I go run away, run away, run away
Run away
Be only me wey dey feel my pain o
Feel my pain feel my pain
Feel my pain
Mama dey pray on a daily base
I dey pray, i dey pray, i dey pray
If na to run i go run away
If i fit to run away
I go run away run away
Man fit to craze fit to craze
Steady pressure everyday
And na yawa be the case
Dem no fit to feel my pain
Make i dey, make dem dey
Everybody for him lane
Only me dey run me race
No be play cause
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
SCXR SOUL, Sx1nxwy - DEMONS IN MY SOUL (Explicit)
J-Stuy - Peace
Escape – Terjemahan / Translation
Pergi, pergi, pergi, pergi
Oya
Pergi, pergi, pergi, pergi
Oya
Pergi, pergi, pergi, pergi
Yang ini untuk rasa sakit yang saya hadapi
Untuk semua perasaan yang saya kirimkan
Steady i dey menggiling di pangkalan harian
Na untuk kertas mengapa saya tidak mengejar? (mengapa saya tidak pergi mengejar o)
Jika dem bilang aku menggila
Shey jika aku jatuh Dem pergi merasakan sakitku?
Papa no dey mama dey doa saya
365 hari tidak ada hari libur, e tidak ada liburan o
Pria cocok untuk menggila, cocok untuk menggila
Tekanan mantap setiap hari dan na yawa menjadi masalah
Dem tidak cocok untuk merasakan sakitku membuat aku dey, membuat dem dey
Semua orang untuknya jalur
Only Me Dey Run Me Race
Tidak ada penyebab permainan
Jika saya cocok untuk melarikan diri, saya melarikan diri, lari (lari)
Jadilah aku wey pergi merasakan sakitku
Rasakan rasa sakit saya, rasakan rasa sakit saya, rasakan rasa sakit saya
Mama dey saya berdoa di pangkalan harian o
Aku berdoa, aku berdoa, aku berdoa dey
Jika na jalankan, saya melarikan diri
Jika saya cocok untuk lari, saya pergi lari
Katakan jika saya cocok untuk melarikan diri, lari, melarikan diri
E Be Be Only Me Wey pergi merasakan sakitku o
Rasakan rasa sakitku, rasakan rasa sakitku
Saya melarikan diri, melarikan diri
Melarikan diri
Pergi, pergi, pergi, pergi
Hanya saya dey menjalankan balapan saya
Pergi, pergi, pergi, pergi, pergi
Yang ini tidak ada orang yang rahmat oh na
Pergi, pergi, pergi, pergi, pergi
Pergi, pergi, pergi, pergi, pergi
Saya tahu mengatakan masalah tidak ada finish dey
Brother Man E Be Things
Jika kamu bilang aku berbohong omo kamu untuk mencoba menjadi aku
Mantap aku dey grind aku dey hustle no sleeping
Saya menemukan riddim saya
Tapi dem tidak tahu katakan
Pria cocok dengan gbes cocok untuk menggila
Tekanan mantap setiap hari dan na yawa menjadi masalah
Dem tidak cocok untuk merasakan sakit saya
Membuat saya membuat dem dey
Semua orang untuknya jalur
Only Me Go Run Me Race
Tidak ada penyebabnya
Jika saya cocok untuk melarikan diri
Saya melarikan diri, lari, melarikan diri
Melarikan diri
Jadilah aku wey dey merasakan sakitku o
Rasakan rasa sakit saya terasa sakit
Rasakan rasa sakitku
Mama dey berdoa di pangkalan harian
Aku berdoa, aku berdoa, aku berdoa dey
Jika na untuk berlari saya melarikan diri
Jika saya cocok untuk melarikan diri
Saya pergi lari
Pria cocok untuk menggila untuk menggila
Tekanan mantap setiap hari
Dan na yawa jadilah masalahnya
Dem tidak cocok untuk merasakan sakit saya
Membuat saya dey, membuat dem dey
Semua orang untuknya jalur
Only Me Dey Run Me Race
Tidak ada penyebab permainan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Novemba – Escape
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases