Oluwa layomi Lyrics – Terra Boy
Singer: Terra Boy
Title: Oluwa layomi
Yea yea oh
Incase you don’t know yea
But you already know
It’s your boy
I’m a bad boy from the south south
Anytime i pull up to shows nobody send me
I try to link up with them….
They just dey snub me
I said to them….
Still nah them go find me….
One of my boy said me i no get rhymes
I tell am boy come there make we chop the rice
See i no get bouncers but i just dey bounce
All my hope dey on god one day me go blow
Me i need dey flow
Me i no be van
But i still dey tow
I just want to grow
I no wan go low
But i wan to glow
Makе all my n#gg#s see say the boy don dey blow
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Where dem dey for the street ooh
When dey sapa don dey catch
Swears e choke ooh
All my n#gg#s don dey japa no be joke ooo
Oluwa jowo make you lift me from the dust ehhh
Oluwa layomi ehh
Everybody now dey wan to jo’ funmi ooh
If you gum body i go gbe body ehh
With e nobody ohh
I go spray money yea yea
Dem stand for my matter like a plane wey dey crash
No loose guard my vibes cause i no wan to clash
No need am for cheque come and gimme my cash
Father pour me blessings make i follow dey large
See as i don dey big like a backer wey dem lash
Why dey police men dem no dey put on their batch
No let make i be like clothes wey dem dash
Make my matter cast
Come and gimme cash
Father come and gimme cash
If you wish me bad
Lord dey wish me good
If you wish me good
Then i wish you good
Anywhere i go
I go be dey head i’ll never be the tail ooh
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
Oluwa layomi ehh
Oluwa layomi ehh
Oluwa oluwa
Oluwa layomi ooh
Oluwa jowo funmi lowo
I’m a bad boy from the south ooh
When i pull up to shows nobody send me
I go down on my knees
I gbadura to god
Oluwa make my music pay me
As i just dey hustle…
Make my hustle pay..
Anything i do make them just dey hear me
One day when them see me for tv ehh
I know say many go dey call me
Oh no no no no
Oh yea yea yea yea
It’s your boy
Incase you don’t know ehh oohh……..
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
KAMATAYAN - WICKED
Danilla - Entah Ingin Ke Mana
Oluwa layomi – Terjemahan / Translation
Ya ya oh
Jika Anda tidak tahu ya
Tapi Anda sudah tahu
Ini anak laki -laki Anda
Saya anak nakal dari selatan selatan
Kapan saja saya berhenti untuk menunjukkan tidak ada yang mengirim saya
Saya mencoba untuk terhubung dengan mereka ….
Mereka hanya menghina saya
Saya berkata kepada mereka ….
Masih nah mereka pergi temukan aku ….
Salah satu anak laki -laki saya mengatakan saya tidak mendapatkan sajak
Saya memberi tahu anak laki -laki datang ke sana membuat kita memotong nasi
Lihat saya tidak mendapatkan penjaga tetapi saya hanya bouncing dey
Semua Harapanku Dey on God Suatu hari aku pergi meniup
Saya saya butuh aliran dey
Saya, saya tidak menjadi van
Tapi aku masih dey tow
Saya hanya ingin tumbuh
Saya tidak ingin rendah
Tapi saya ingin bersinar
Membuat semua n#gg#s saya lihat mengatakan bocah itu don dey blow
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Oluwa
Oluwa Layomi Ooh
Oluwa Jowo Funmi Lowo
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Oluwa
Oluwa Layomi Ooh
Oluwa Jowo Funmi Lowo
Dimana dem dey untuk jalan ooh
Saat Dey Sapa Don Dey menangkap
Bersumpah E Choke Ooh
Semua n#gg#s saya don dey japa tidak menjadi lelucon ooo
Oluwa jowo membuatmu mengangkatku dari debu ehhh
Oluwa Layomi Ehh
Semuanya sekarang dey wan untuk jo ‘funmi ooh
Jika Anda tubuh gusi, saya pergi ke tubuh ehh
Dengan e tidak ada ohh
Saya pergi menyemprotkan uang ya ya
Dem berdiri untuk materi saya seperti pesawat Wey dey crash
Tidak ada penjaga longgar getaran saya karena saya tidak ingin berbenturan
Tidak perlu saya untuk cek datang dan beri tahu uang saya
Ayah menuangkan saya berkat membuat saya mengikuti dey besar
Lihat saat saya tidak besar seperti pendukung wey dem lash
Mengapa Polisi Dey Dem No Dey memakai batch mereka
Tidak biarkan membuat saya seperti pakaian wey dem dash
Buatlah materi saya
Datang dan beri uang tunai
Ayah datang dan memberi uang tunai
Jika Anda berharap saya buruk
Lord Dey mengucapkan selamat
Jika Anda berharap saya baik
Maka saya berharap Anda baik
Kemanapun saya pergi
Aku pergi menjadi dey head aku tidak akan pernah menjadi ekor ooh
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Oluwa
Oluwa Layomi Ooh
Oluwa Jowo Funmi Lowo
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Layomi Ehh
Oluwa Oluwa
Oluwa Layomi Ooh
Oluwa Jowo Funmi Lowo
Saya anak nakal dari Ooh Selatan
Ketika saya berhenti untuk menunjukkan tidak ada yang mengirim saya
Aku berlutut
I gbadura kepada Tuhan
Oluwa membuat musik saya membayar saya
Karena aku hanya hustle dey …
Buat keramaian saya membayar ..
Apapun yang saya lakukan membuat mereka hanya mendengar saya
Suatu hari ketika mereka melihat saya untuk tv ehh
Saya tahu mengatakan banyak dey menelepon saya
Oh tidak tidak, tidak
Oh ya ya ya ya
Ini anak laki -laki Anda
Jika Anda tidak tahu ehh oohh ……..
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Terra Boy – Oluwa layomi
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases