Soweto Remix Lyrics – Victony
Singer: Victony
Title: Soweto Remix
Call all your brokoto
No go dey slogodo oh
Body dey draw me like ogbono oh
Body dey rise my tonono oh
I say call all your brokoto no go dey slogodo oh
Girlie dey burst my bololo oh
Girl make i salute your commodore oh
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Tunde don dey craze oh
Ehhh for your waist oh
And i go pay for your lace oh
I go dey for your ways oh
Whine your waist tomiwa
Igbodare chidera
Aboki babe mutumina
If she get yansh, i go carry am
Let me check your arеa, wetin dey your cylinder?
20kg еach one, when i fill the gas i go carry am
But something must to kill a man, a man must die
People wey kill jesus christ, common soldiers
Your aba, onitsha and iweka, i wan go there
’cause whenever i look in your eyes, nothing i see inside than your yansh
My village people hating, hating your waist, they can’t tolerate it
My girlie no dey dey sit, dey seat for wetin
Your type no plenty
Girl if you balanciego
I give you paper
Oh no go do me diego, my maradona
Girl if i lap your soweto, na maphorisa
Girlie your back e be tornado
And i go follow your craze go
Craze go
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Khantrast - For the Streets
Ólafur Arnalds, Ella McRobb - and we’ll leave it there…
Soweto Remix – Terjemahan / Translation
Hubungi semua brokoto Anda
Tidak go dey slogodo oh
Tubuh dey menarikku seperti ogbono oh
Tubuh dey bangkit tonono saya oh
Saya katakan hubungi semua brokoto Anda tidak go dey slogodo oh
Girlie dey meledak bololo saya oh
Gadis membuat saya memberi hormat kepada komodor Anda oh
Gadis jika Anda balanciego
Saya memberi Anda kertas
Oh tidak pergi lakukan aku diego, maradonaku
Gadis jika aku memangkas sowetomu, na maphorisa
Girlie punggung Anda e be tornado
Dan aku pergi mengikuti kegilaanmu pergi
Gila pergi
Tunde don dey menggila oh
Ehhh untuk pinggangmu oh
Dan saya pergi membayar renda Anda oh
Aku pergi dey untuk jalanmu oh
Tunde don dey menggila oh
Ehhh untuk pinggangmu oh
Dan saya pergi membayar renda Anda oh
Aku pergi dey untuk jalanmu oh
Merengek tomiwa pinggang Anda
Igbodare Chidera
Aboki Babe Mutumina
Jika dia mendapatkan yansh, saya pergi membawa saya
Izinkan saya memeriksa are Anda, wetin dey silinder Anda?
20kg satu, ketika saya mengisi gas yang saya bawa
Tetapi sesuatu harus membunuh seorang pria, seorang pria harus mati
Orang -orang wey membunuh Yesus Kristus, tentara biasa
ABA, Onitsha, dan Iweka Anda, saya akan pergi ke sana
Karena kapan pun aku menatap matamu, tidak ada yang aku lihat di dalam dari yanshmu
Orang desa saya membenci, membenci pinggang Anda, mereka tidak bisa mentolerirnya
Girlie saya no dey dey duduk, kursi dey for wetin
Tipe Anda tidak banyak
Gadis jika Anda balanciego
Saya memberi Anda kertas
Oh tidak pergi lakukan aku diego, maradonaku
Gadis jika aku memangkas sowetomu, na maphorisa
Girlie punggung Anda e be tornado
Dan aku pergi mengikuti kegilaanmu pergi
Gila pergi
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Victony – Soweto Remix
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases