Kpeme Lyrics – BlaqBoy Zion
Singer: BlaqBoy Zion
Title: Kpeme
Fela bami yi igbo ye
Kd doing like a mother f#cker in this b#tch
Shout out blaq zion
Vee
Check
Huh
See
Paranoir got me crazy
Shayo take away the pain
Listen to the pain is buried deep with in my voice
Thanksgiving for life we don overcome the worse
So many people dying for this street in omo with no remorse
Naija be like film it’s a gift and it’s a curse
Living in the space of life like elon musk
No matter wetin u do making money is a must
My guy do wetin u sabi make you no go con dey muzz
I steady dey my lane
Money longer than a train last b#tch broke my hеart i no fit ever love again
And if you no dеy feel the pain how u want to gain
I’m amazed at the level of stagnation wey we don attain
It’s a crazy world my n#gg# pray to god make e make u bigger
It’s amazing wetin we dey do for gram
Peer pressure don dey make this kids dey want to bam
Yahoo boy self no get choice but to con dey scam
All this ladies addicted to n#gg#s we dey scam
Because of crude oil we don dey abandon d farm
And every day sapa dey choke me how i fitu calm
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
I don’t wanna die
Make you help me tell em (tell em tell em tell em)
I don’t want to kpeme
Many people try but still them kpeme
Me i don dey fight me i no dey fear them
On your mark i gbess
Everybody they get their race
I no get time to come they chase
Anybody wey no get time to correct there mistake
I no get time to waiste time
You know say i get time to chase
Only the muller i face
Cause i don dey crazy
I know you know i no get time for babe
Haaaa hhaaa mo ni ko feyin re o feyin re yayayayayah
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
Many people die many people kpeme
I don’t wanna die o i don’t wanna kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady pushing p’s
Owo ni mo n wa i dey stacking up my g’s
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Yoboy$orry - Be yourSelf
AP Alchemy - FREAKY
Kpeme – Terjemahan / Translation
Fela bami yi igbo ye
KD melakukan seperti ibu keparat di wanita jalang ini
Berteriak Blaq Sion
Vee
Memeriksa
Hah
Melihat
Paranoir membuatku gila
Shayo menghilangkan rasa sakitnya
Dengarkan rasa sakit yang terkubur dalam suaraku
Thanksgiving seumur hidup kita tidak mengatasi yang lebih buruk
Begitu banyak orang yang sekarat untuk jalan ini di Omo tanpa penyesalan
Naija menjadi seperti film itu hadiah dan itu adalah kutukan
Hidup di ruang kehidupan seperti Elon Musk
Tidak masalah basah kamu menghasilkan uang adalah suatu keharusan
Cowok saya do wetin u sabi membuatmu tidak pergi con dey muzz
Saya stabil dey jalur saya
Uang lebih lama dari kereta jalang terakhir menghancurkan saya. Saya tidak cocok lagi
Dan jika Anda tidak merasakan sakit bagaimana Anda ingin mendapatkan
Saya kagum pada tingkat stagnasi wey yang kami tidak dapatkan
Ini adalah dunia yang gila n#gg# saya berdoa kepada Tuhan membuat E membuat Anda lebih besar
Sungguh menakjubkan wetin yang kami lakukan untuk gram
Tekanan sebaya tidak membuat anak -anak ini ingin bam
Yahoo boy sendiri tidak mendapatkan pilihan tetapi untuk menipu penipuan dey
Semua wanita ini kecanduan n#gg#s yang kami scam dey
Karena minyak mentah, kami tidak bisa meninggalkan pertanian
Dan setiap hari Sapa dey mencekik saya bagaimana saya tenang
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Saya tidak ingin mati
Membuat Anda membantu saya memberi tahu mereka (beri tahu mereka memberi tahu mereka)
Saya tidak ingin kpeme
Banyak orang mencoba tetapi tetap saja mereka kpeme
Saya, saya tidak melawan saya, saya tidak takut takut pada mereka
Di tanda Anda I GBESS
Semua orang mereka berlomba
Saya tidak punya waktu untuk datang mereka mengejar
Siapa pun yang tidak punya waktu untuk memperbaiki kesalahan di sana
Saya tidak punya waktu untuk waktu pinggang
Anda tahu mengatakan saya punya waktu untuk mengejar
Hanya Muller yang saya hadapi
Karena aku tidak gila
Saya tahu Anda tahu saya tidak punya waktu untuk sayang
Haaaa hhaaa mo ni ko feyin re o feyin re yayayayaD
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Banyak orang mati banyak orang kpeme
Saya tidak ingin mati o Saya tidak ingin kpeme
Owo ni mo n wa i dey steady mendorong p
Owo ni mo n wa i dey menumpuk g saya
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics BlaqBoy Zion – Kpeme
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases