Jeun To Da Lyrics – Reekado Banks
Singer: Reekado Banks
Title: Jeun To Da
〈Verse 1〉
I say this world e be small world
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody gety one life
And yes we want to flex am
〈Chorus〉
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do
〈Verse 2〉
If you get chance to chop life
My brother chop am well oh
‘Cause you deserve am gan
You don dey work, work, work
Sip easy does it my brother man, my brother man
Rest assured that you’ve done all what you can, uh, uh, uh
〈Chorus〉
Suffer dey yeah e surplus
But the people still dey March on
We never kpai we never go down, no
Steady working till the sun up
If the money e been sure us
Wetin man go dey work for?
You don try, me sef I don try
Jeun to da si nu
My brother my sister
Jeun to da si kun
You no lazy if you taya
You don do the one you fit do oh
My brother my sister
Jeun to da si kun
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit do
〈Outro〉
Oh, oh, oh, oh
Jeun to ta si ni
You don do the one you fit do
My brother my sister
Jeun to da si kun
Yeaaahh na, na, na
You don do the one you fit do
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Aviators - Trick Me
DC The Don - Bankrupt
Jeun To Da – Terjemahan / Translation
〈Ayat 1
Saya mengatakan dunia ini menjadi dunia kecil
Tapi papa no fit trek am
Dan Anda semua semua orang mendapatkan satu kehidupan
Dan ya kami ingin melenturkan am
Menderita dey yeah e surplus
Tapi orang -orang masih berbaris
Kami tidak pernah kpai kami tidak pernah turun, tidak
Mantap bekerja sampai matahari terbit
Jika uang e yakin kami
Wetin Man Go Dey Bekerja?
Anda tidak mencoba, saya sef saya tidak mencoba
Jeun to da si nu
Adikku Adikku
Jeun to da si kun
Anda tidak malas jika Anda Taya
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan oh
Adikku Adikku
Jeun to da si kun
Jangan bunuh dirimu besok masih dey oh
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan
〈Ayat 2 amar
Jika Anda mendapat kesempatan untuk memotong hidup
Saudara laki -laki saya chop saya baik -baik saja oh
Karena kamu pantas mendapatkan gan
Anda tidak bekerja, bekerja, bekerja
Sip Easy Do It My Brother Man, saudara laki -laki saya
Yakinlah bahwa Anda telah melakukan semua apa yang Anda bisa, eh, eh, eh
Menderita dey yeah e surplus
Tapi orang -orang masih berbaris
Kami tidak pernah kpai kami tidak pernah turun, tidak
Mantap bekerja sampai matahari terbit
Jika uang e yakin kami
Wetin Man Go Dey Bekerja?
Anda tidak mencoba, saya sef saya tidak mencoba
Jeun to da si nu
Adikku Adikku
Jeun to da si kun
Anda tidak malas jika Anda Taya
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan oh
Adikku Adikku
Jeun to da si kun
Jangan bunuh dirimu besok masih dey oh
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan
〈Outro
Oh, oh, oh, oh
Jeun to ta si ni
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan
Adikku Adikku
Jeun to da si kun
Yeaaahh na, na, na
Anda tidak melakukan yang Anda cocokkan
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Reekado Banks – Jeun To Da
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases