Lyrics Zlatan – That Guy

 
That Guy Lyrics – Zlatan

Singer: Zlatan
Title: That Guy

Kapaichumarimarichopaco
(Chech)
Ayiii
(Change Ur Producer)

Astalavi, give them
Say
Adam chop apple
Abi you no dey read bible?

What will be will be, na english be obstacle
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life

Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail

I no wan be that guy
Say
I thank God say I no give up
Dem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je’omo)

I call them, so, dem no pick up
When I dey see this money, still dem no tell us
Dubai, Peckham, and I run am one kind
This your music, dem must see am worldwide (kilowi?)

You wan stop me? e be like say you wan die
You wan know wetin me and God don conclude for all star
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh

‘Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life

Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
Many people don try, many people don fail

I no wan be that guy
I no wan come this life in vain
I no come this life to come fail
I no wan know hunger again

When my gbedu drop, all of them dide
Awon toh nipe “koshe shey”
Won
Pe mi nsin, won fe ba nshere

Ere ife tabi suwe?
E dakun, e je k’oro wa maye
Mr. Investor
As you dey vex, make you chop life oh

‘Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don fail
I no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapa

I say, many people make am, many people succeed
Dem no get long life
When the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my life

Say na your plaster make all my corner tight
I dey pray to Jah make I no backslide
Agege Bread wey don turn to slice
(Timi Jay on the track)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Scarlean - Protest Progress
Save Face - Overdue

That Guy – Terjemahan / Translation

Kapachumarimarichopaco
(Chech)
Ayiii
(Ubah produser Anda)

Astalavi, berikan mereka
Mengatakan
Adam Chop Apple
Abi kamu tidak ada dey membaca Alkitab?

Apa yang akan terjadi, na bahasa Inggris menjadi hambatan
Banyak orang tidak mencoba, banyak orang tidak gagal
Saya tidak ingin menjadi orang itu
Jika Anda Sabi Law of Gravity SE, Anda tidak pergi wan gapa

Saya katakan, banyak orang membuat saya, banyak orang berhasil
Dem no mendapatkan umur panjang
Ketika saatnya tiba saudara, Anda harus menangis menangis
Setiap hari, saya berterima kasih kepada Tuhan atas hidup saya

Katakan na plester Anda buat semua sudut saya erat
Saya dey berdoa untuk Jah membuat saya tidak terbelakang
Roti agee wey don beralih ke irisan
Banyak orang tidak mencoba, banyak orang tidak gagal

Saya tidak ingin menjadi orang itu
Mengatakan
Saya berterima kasih kepada Tuhan mengatakan saya tidak menyerah
Dem foh dey merengekku seperti setan rengekan jesus (je’omo)

Saya menelepon mereka, jadi, Dem No Pick Up
Ketika saya melihat uang ini, masih tidak memberi tahu kami
Dubai, Peckham, dan saya lari satu jenis
Ini musik Anda, dem harus melihat saya di seluruh dunia (kilowi?)

Anda ingin menghentikan saya? E Be Like Say You Wan Die
Anda ingin tahu saya dan Tuhan tidak menyimpulkan untuk semua bintang
Tn. Investor
As You Dey Vex, buatlah Anda memotong hidup oh

‘Karena jika Anda kpeme oh, tidak ada yang Anda bawa pergi
Banyak orang tidak mencoba, banyak orang tidak gagal
Saya tidak ingin menjadi orang itu
Jika Anda Sabi Law of Gravity SE, Anda tidak pergi wan gapa

Saya katakan, banyak orang membuat saya, banyak orang berhasil
Dem no mendapatkan umur panjang
Ketika saatnya tiba saudara, Anda harus menangis menangis
Setiap hari, saya berterima kasih kepada Tuhan atas hidup saya

Katakan na plester Anda buat semua sudut saya erat
Saya dey berdoa untuk Jah membuat saya tidak terbelakang
Roti agee wey don beralih ke irisan
Banyak orang tidak mencoba, banyak orang tidak gagal

Saya tidak ingin menjadi orang itu
Saya tidak ingin datang kehidupan ini dengan sia -sia
Saya tidak datang hidup ini untuk datang gagal
Saya tidak tahu kelaparan lagi

Saat gbedu saya jatuh, semuanya berlari
Awon Toh Nipe “Koshe Shey”
Won
Pe mi nsin, menang fe ba nshere

ERE IFE TABI SUWE?
E Dakun, E Je K’oro Wa Maye
Tn. Investor
As You Dey Vex, buatlah Anda memotong hidup oh

‘Karena jika Anda kpeme oh, tidak ada yang Anda bawa pergi
Banyak orang tidak mencoba, banyak orang tidak gagal
Saya tidak ingin menjadi orang itu
Jika Anda Sabi Law of Gravity SE, Anda tidak pergi wan gapa

Saya katakan, banyak orang membuat saya, banyak orang berhasil
Dem no mendapatkan umur panjang
Ketika saatnya tiba saudara, Anda harus menangis menangis
Setiap hari, saya berterima kasih kepada Tuhan atas hidup saya

Katakan na plester Anda buat semua sudut saya erat
Saya dey berdoa untuk Jah membuat saya tidak terbelakang
Roti agee wey don beralih ke irisan
(Timi Jay di trek)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics Zlatan – That Guy

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases