Β
Whiskey Lyrics β Burna Boy
Singer: Burna Boy
Title: Whiskey
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
Some people bind and cast
Some of them pray and fast
See pastor don dey fat
Shey na the thing God command
Because of oil and gas, my city so dark
Pollution make the air turn black
Every man have to stay on guard
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People dey sleep for their house dey get no work
Some they walk on the other side of town
Dey dem for hold up, some they pray for the traffic
Make dey hail you make you show love
When e reach when to go back home you go go club
I no say e no easy my brother
Cause you dey take am easy my brother
As long as you are breathing my brother
As long as you no sink inside water
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
I fall too easy, and I poured the whiskey
But no be disability, oh, no be disability, oh
People wey dey pray for the rain but e no fall
Rain dey fall for another mans place and e no stop
E be like swimming pool for him house as e don flood
All the things wey him get for his house many don lost
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Burna Boy - It's Plenty
ZREALITY - I don't belong in this place
Whiskey β Terjemahan / Translation
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Beberapa orang mengikat dan melemparkan
Beberapa dari mereka berdoa dan cepat
Lihat Pastor Don Dey Fat
Shey na hal yang diperintahkan Tuhan
Karena minyak dan gas, kota saya begitu gelap
Polusi membuat udara menjadi hitam
Setiap orang harus tetap waspada
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Orang -orang dey tidur untuk rumah mereka dey tidak mendapatkan pekerjaan
Beberapa mereka berjalan di sisi lain kota
Dey dem untuk bertahan, beberapa mereka berdoa untuk lalu lintas
Buatlah Dey Hail Anda membuat Anda menunjukkan cinta
Kapan E mencapai kapan harus kembali ke rumah Anda pergi pergi klub
Saya tidak mengatakan e tidak mudah saudara saya
Karena Anda dey mengambil saya mudah saudaraku
Selama Anda menghirup saudaraku
Selama Anda tidak wastafel di dalam air
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Saya jatuh terlalu mudah, dan saya menuangkan wiski
Tapi jangan cacat, oh, jangan cacat, oh
Orang -orang wey dey berdoa untuk hujan tetapi tidak jatuh
Rain dey jatuh ke tempat pria lain dan tidak berhenti
E menjadi seperti kolam renang untuk rumahnya seperti e don banjir
Semua hal yang dia dapatkan untuk rumahnya banyak yang tidak hilang
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Burna Boy β Whiskey
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We donβt provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music π
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases