Tongolo Lyrics – D’Banj
Singer: D’Banj
Title: Tongolo
Me I be D’banj, me jamo friends dey call me skibanj
I don get degree for womanology
I don study the woman phisinomy
Wetin dey make dem dey follow me
And the girls in club dey take them tops off for me
Even the guys dey for me, make I tell them the secret of my melody
Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy
D’banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say makе you show them your magic wand
Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa jе tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo
As I dey waka on the road
I see one baby o
I nail her no be small
Why because she fine no be small
And her front no be small and her backside no be small
I yan her the truth and I yan the fact and her yan her no be small
She no won gree my own o
Until I yan her the koko
Chorus
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay make I tell you d koko,make I tell you d koko
Don jazzy
D’banj tell them d koko
I say make you yan them the koko
D’banj tell them d koko
I say make you show them your magic wand
Dey say, tongolo tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo
Rap
Listen listen
Mo wa talented
Yes mo wa gifted
Seri kini mi,o ma gbe e lifted
Seri hips e ma file shifted
Oju e ma file tinted
Boyfriend e gon o wa evicted
Ko mo pe D’banj is addicted
Te ba sope no,maa wa persistent
Mo ni iyawo n ile,don’t get it twisted
Chorus till fade
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Bellabeth - After the Bend
sendflowrs - lost in the fog
Tongolo – Terjemahan / Translation
Saya saya menjadi d’Banj, saya jamo teman dey memanggil saya skibanj saya
Saya tidak mendapatkan gelar untuk wanitaologi
Saya tidak mempelajari phisinomy wanita
Wetin dey buat dem dey ikuti saya
Dan para gadis di Club Dey mengambil bagian atas mereka untukku
Bahkan orang -orang itu dey untuk saya, membuat saya memberi tahu mereka rahasia melodi saya
Paduan suara
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay membuat saya memberi tahu Anda d koko, membuat saya memberi tahu Anda d koko
Don Jazzy
D’Banj beri tahu mereka D Koko
Saya katakan membuatkan Anda koko
D’Banj beri tahu mereka D Koko
Saya katakan membuat Anda menunjukkan kepada mereka tongkat sihir Anda
Dey Say, Tongolo Tongolo
Omoge wa jе tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo
Saat aku Dey Waka di jalan
Saya melihat satu bayi o
Aku picu dia tidak kecil
Mengapa karena dia baik -baik saja tidak kecil
Dan bagian depannya tidak kecil dan bagian belakangnya tidak kecil
Aku benar -benar kebenarannya dan aku yan faktanya dan dia dia tidak kecil
Dia tidak memenangkan gree sendiri o
Sampai aku yan koko
Paduan suara
Shay u won no d koko
Shay u won no d koko
Shay membuat saya memberi tahu Anda d koko, membuat saya memberi tahu Anda d koko
Don Jazzy
D’Banj beri tahu mereka D Koko
Saya katakan membuatkan Anda koko
D’Banj beri tahu mereka D Koko
Saya katakan membuat Anda menunjukkan kepada mereka tongkat sihir Anda
Dey Say, Tongolo Tongolo
Omoge wa je tongolo
Tongolo se wo ni tongolo
Omoge wa je tongolo
Rap
Dengarkan Dengarkan
Mo wa berbakat
Ya mo wa berbakat
Seri Kini Mi, o ma gbe e diangkat
File Seri Hips E Ma bergeser
File oju e ma diwarnai
Pacar e gon o wa digusur
Ko Mo Pe D’Banj kecanduan
Te ba sope no, maa wa gigih
Mo ni iyawo n ile, jangan dipelintir
Paduan suara sampai pudar
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics D’Banj – Tongolo
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases