Lyrics LADE – Adulthood na scam

 
Adulthood na scam Lyrics – LADE

Singer: LADE
Title: Adulthood na scam

Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

Oh oh
Panra Panra
Please don’t judge me
Cos I won’t judge you

Na wetn dem tell me I believe
Na wetn dem tell you you believe
Faouzia “RIP, Love” Official Lyrics & Meaning | Verified
As I wake up this morning (uhn uhn uhn uhn)

Landlord don call me (uhn uhn uhn uhn)
I no say you no go believe
Dem no tell me say na so е dey be
Abegi takе me back to days when e be say na just to play and chop ohh

Eyy Ahhh
Adulthood na scam
You better get am for your mind (You better know this oh)
You gast to hustle, make a living 24/7

Nobody go ask if you don chop
Nobody go send you free money
If you no get na you sabi
Adulthood na scam

If you no get na you sabi
You no fit reason your padi oh
But if na dem need you, dem go come to you come dey give you different
Story oh (eh eh), Story oh (ehn ehn)

This is superstory oh
Though the story touch me oh
But I no fit send you money oh
If I say make I calculate (calcula)

Wetn I dey spend from Monday to Sunday (sunday)
Dey make me reminisce on those days
Wey pocket money go yapa for my pillow case (oh)
Now I gast send the money lole oh (lole oh)

Everything wey I want I must pay oh
Mogbe oh
I fit go give everything to become a child again
Ahhh

Adulthood na scam
You better get am for your mind
You gast to hustle, make a living 24/7 (dem no dey person oh)
Nobody go ask if you don chop (dem no dey yarn person oh)

Nobody go send you free money (dem no go tell you yeah)
If you no get na you sabi
Adulthood na scam (big big scam oh)
Adulthood na scam (scam oh)

You better get am for your mind (oh oh oh oh)
You gast to hustle, make a living 24/7 (24/7 yeah yeah)
Nobody go ask if you don chop (24/7 oh)
Nobody go send you free money (dem no dey tell you yeahh)

If you no get na you sabi
Adulthood na scam (na na scam oh)
Leave me I wan become a child again
I wan become a child again

I want to play inside the rain
Cos Adulthood na scam
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Show-J - Number 6
Novacain - Little Kitty

Adulthood na scam – Terjemahan / Translation

Tidak ada yang bertanya apakah Anda tidak memotong
Tidak ada yang mengirimi Anda uang gratis
Jika Anda tidak mendapatkan na you sabi
Penipuan Na Masa Kehamilan

Oh oh
Panra Panra
Tolong jangan menilai saya
Karena aku tidak akan menilaimu

Na wetn dem katakan padaku aku percaya
Na wetn dem memberitahu Anda bahwa Anda percaya
Faouzia “RIP, Love” Lirik & Makna Resmi | Diverifikasi
Saat saya bangun pagi ini (UHN UHN UHN UHN)

Tuan tanah Don Call Me (Unh Unh Unh Unn)
Saya tidak mengatakan Anda tidak pergi percaya
Dem no tell me say na so dey be
Abegi membawaku kembali ke hari -hari ketika bisa katakan na hanya untuk bermain dan memotong ohh

EYY AHHH
Penipuan Na Masa Kehamilan
Anda lebih baik mendapatkan pikiran Anda (Anda lebih baik tahu ini oh)
Anda gast untuk bergegas, mencari nafkah 24/7

Tidak ada yang bertanya apakah Anda tidak memotong
Tidak ada yang mengirimi Anda uang gratis
Jika Anda tidak mendapatkan na you sabi
Penipuan Na Masa Kehamilan

Jika Anda tidak mendapatkan na you sabi
Anda tidak cocok dengan alasan PADI Anda oh
Tetapi jika na dem membutuhkanmu, dem pergi ke kamu datang dey memberimu berbeda
Story Oh (eh eh), Story Oh (Ehn Ehn)

Ini takherstory oh
Padahal ceritanya menyentuhku oh
Tapi aku tidak cocok mengirimmu uang oh
Jika saya mengatakan buat saya menghitung (Kalkula)

Wetn I dey menghabiskan dari Senin hingga Minggu (Minggu)
Dey membuat saya mengenang masa itu
Wey Pocket Money Go Yapa untuk Bantal Bantal saya (OH)
Sekarang saya gast kirim uang lole oh (lole oh)

Semuanya wey yang saya inginkan saya harus bayar oh
Mogbe oh
Saya cocok untuk memberikan segalanya untuk menjadi anak kecil lagi
Ahhh

Penipuan Na Masa Kehamilan
Anda lebih baik mendapatkan pikiran Anda
Anda gast untuk bergegas, mencari nafkah 24/7 (dem no dey orang oh)
Tidak ada yang bertanya apakah Anda tidak memotong (dem no dey benang oh)

Tidak ada yang mengirim uang gratis kepada Anda (dem no go memberi tahu Anda ya)
Jika Anda tidak mendapatkan na you sabi
Masa dewasa na scam (penipuan besar besar oh)
Masa dewasa na scam (scam oh)

Anda lebih baik mendapatkan pikiran Anda (oh oh oh oh)
Anda gast untuk bergegas, mencari nafkah 24/7 (24/7 yeah yeah)
Tidak ada yang bertanya apakah Anda tidak memotong (24/7 oh)
Tidak ada yang mengirim uang gratis kepada Anda (dem no dey memberi tahu Anda yeahh)

Jika Anda tidak mendapatkan na you sabi
Masa dewasa na scam (na na scam oh)
Tinggalkan aku, aku akan menjadi anak kecil lagi
Saya ingin menjadi anak kecil lagi

Saya ingin bermain di dalam hujan
Karena masa dewasa na scam
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics LADE – Adulthood na scam

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=Eh4tXYN0WvM