Lyrics AudioFriday – E Choke

Β 
E Choke Lyrics – AudioFriday

Singer: AudioFriday
Title: E Choke

Intro
We have f** so hard
And so tenderly
And in so many different places, positions even

Au-dio-fri-day
Verse 1
Fikayo dey charge her vibrator inside church
Na so usher wey see am dey shout god

Matter wey be say e no cosin us
Na em choir master carry out for whatsapp status
Everyday alhaja go dey find me come house
She go tell me say make i dey carry poron come out

I dey reason am say why be say she go dey come back
Maybe na because say i dey go like 34 rounds
But i don taya for the mata me i no get strength
Na so so brain she go dey give like say i no get sense

And the bobi dey always carry me go next year
I dey see the future anytime i go near them
And suliya na girl wey dey carry karaole
Na mad kolos plus loud koto fagbo le

Ma wa bere pe why be say you they add these things
Ani oye ke ti mo pewe kan o le dagbo se
Na so i choke
Hook

Fine fine girls for my back dem dey choke me
Big bacca girls from my front dem dey choke me
See your girlfriend sef dey hear dey choke me
I say make dem go their house o

But dem no gree oooo
Ah eee
E dey choke me
Everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree

Omo e dey choke me jare are
Eh e e e e e e
Verse 2
Rip to the people wey die for yansh

Luku akanni and jaytee better take time or crash
Tomi do feli strong tin literally for cash
Because of 2k she go dey twerk for infront of crowd
I just dey joke o

Make nobody find me come my place o
Na just freestyle tins bros i dey play o
And o fit remember one time wey be say i dey chainsmoke
For ogbomosho and this girl say i be her taste o

She say she want make i follow am go house
Say she get trams she get loud
She get everything down
Say make i carry pankere and konoko flog am

Say anything wey i go like do
Say make i run am
As o reason the matter well i say i no do
Na so i run kaba kaba comot her own room

No be me you go koba
I no kill person pikin
I no fit spend the rest of my life for kiri prison
Na so o choke

Hook
Fine fine girls for my back dem dey choke me
Big bacca girls from my front dem dey choke me
See your girlfriend sef dey hear dey choke me

I say make dem go their house o
But dem no gree oooo
Ah eee
E dey choke me

Everything wey dey happen to dey choke me jare aree aree
Omo e dey choke me jare are
Eh e e e e e e
Outro

I just dey joke o
Na only 30 rounds i fit go
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Jeff The Motivator & Lnoda - I Wonder Why
Mk92 - Signs

E Choke – Terjemahan / Translation

Intro
Kami memiliki f ** sangat keras
Dan begitu lembut
Dan di banyak tempat yang berbeda, bahkan posisi

AU-DIO-FRI-HARI
Ayat 1
Fikayo dey menagih vibratornya di dalam gereja
Na so wey wey lihat am dey berteriak Tuhan

Materi wey bilang e no cosin kami
Na Em Choir Master Melakukan Status WhatsApp
Setiap hari alhaja pergi dey temukan aku datang ke rumah
Dia pergi katakan padaku bilang buat aku dey membawa poron keluar

Saya alasan saya mengatakan mengapa dia mengatakan dia pergi dey kembali
Mungkin na karena katakanlah aku dey pergi seperti 34 putaran
Tapi saya tidak tahu untuk mata saya, saya tidak mendapatkan kekuatan
Na jadi otak dia pergi dey berikan seperti katakan aku tidak masuk akal

Dan Bobi Dey selalu membawaku pergi tahun depan
Saya melihat masa depan setiap kali saya mendekati mereka
Dan Suliya na Girl Wey Dey membawa Karaole
Na mad kolos plus keras koto fagbo le

Ma wa bere pe kenapa katakanlah mereka menambahkan hal -hal ini
Ani oye ke ti mo pewe kan o le dagbo se
Na jadi saya tersedak
Kait

Gadis -gadis baik -baik saja untuk punggung saya, Dey Dey mencekik saya
Gadis Bacca Besar Dari Depan Dem Dey Choke Me
Lihat pacar Anda Sef Dey Hear Dey mencekik saya
Saya katakan membuat dem pergi rumah mereka o

Tapi dem no gree oooo
Ah eee
E dey mencekik saya
Semuanya Wey Dey terjadi pada Dey Choke Me Jare Aree Aree

Omo e dey mencekik saya
Eh e e e e e e
Ayat 2
RIP TO ORANG -ORANG WEY MATI UNTUK YANSH

Luku Akanni dan Jaytee lebih baik meluangkan waktu atau crash
Tomi do feli tin yang kuat secara harfiah untuk uang tunai
Karena 2k dia pergi ke dey twerk untuk di depan orang banyak
Saya hanya lelucon dey o

Membuat tidak ada yang menemukan saya datang ke tempat saya o
Na just freestyle tins bros i dey play o
Dan o fit ingat satu kali wey bilang aku dey chainsmoke
Untuk Ogbomosho dan gadis ini bilang aku menjadi seleranya

Dia bilang dia ingin membuat aku mengikuti aku pergi ke rumah
Katakan dia mendapatkan trem dia menjadi keras
Dia mendapatkan semuanya
Katakanlah membuat saya membawa Pankere dan Konoko Flog AM

Katakan apapun yang saya lakukan seperti melakukannya
Katakan membuat saya lari am
Sebagai alasan masalahnya dengan baik saya katakan saya tidak melakukannya
Na jadi saya menjalankan Kaba Kaba Comot kamarnya sendiri

No be me you go koba
I No Kill Person Pikin
Saya tidak cocok untuk menghabiskan sisa hidup saya untuk penjara Kiri
Na jadi o tersedak

Kait
Gadis -gadis baik -baik saja untuk punggung saya, Dey Dey mencekik saya
Gadis Bacca Besar Dari Depan Dem Dey Choke Me
Lihat pacar Anda Sef Dey Hear Dey mencekik saya

Saya katakan membuat dem pergi rumah mereka o
Tapi dem no gree oooo
Ah eee
E dey mencekik saya

Semuanya Wey Dey terjadi pada Dey Choke Me Jare Aree Aree
Omo e dey mencekik saya
Eh e e e e e e
Outro

Saya hanya lelucon dey o
Na hanya 30 putaran yang saya pas untuk pergi
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics AudioFriday – E Choke

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music πŸ™‚

You can purchase their music thru 
Amazon Music  Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases

https://www.youtube.com/watch?v=W6GuFSNtlPk