End SARS Lyrics – Boy V
Singer: Boy V
Title: End SARS
I say just the other day
I dey for my dey
I dey with fally sketch
And two other babes
Them tell me make I wait
Them ask me for my phone
I give them my iPhone
Them say make I enter bus
Officer wetin I do?
Naso I chop slap
Them pack me inside bus
Along with other boys
Them take us to the station
Them say make we off cloth
Omo na the life we dey live
I say make una end Sars o
Make una еnd Sars o
We no want reforming
We no wan hеar story
I say make una end Sars o
Make una end Sars o
Our people are dying
Our mothers are crying
I say make una end Sars o
Make una end Sars o
Our people are dying
Our people are crying
I say make una end Sars
End Sars, End Sars, End Sars o
Our people are dying
Our people are crying
End Sars, End Swat
Arrrgh
Werey wan disguise
Werey wan dey disguise
End Sars, End Swat, End am
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
LA DIVA - Circle of Life
Donnie Menace - 24
End SARS – Terjemahan / Translation
Saya katakan hari yang lain
Saya dey untuk dey saya
Saya dey dengan sketsa yang tepat
Dan dua babes lainnya
Mereka memberitahuku membuatku menunggu
Mereka meminta ponsel saya
Saya memberi mereka iphone saya
Mereka mengatakan membuat saya masuk bus
Petugas Wetin saya lakukan?
Naso aku memotong tamparan
Mereka mengemasku di dalam bus
Bersama dengan anak laki-laki lain
Mereka membawa kami ke stasiun
Mereka mengatakan membuat kita melepas kain
Omo na kehidupan kita dey hidup
Saya katakan membuat Una End Sars o
Membuat una ЕND SARS o
Kami tidak ingin mereformasi
Kami tidak punya cerita hai
Saya katakan membuat Una End Sars o
Membuat Una End Sars o
Orang-orang kita sekarat
Ibu kami menangis
Saya katakan membuat Una End Sars o
Membuat Una End Sars o
Orang-orang kita sekarat
Orang-orang kami menangis
Saya katakan membuat Una End Sars
Akhiri SARS, AKHIR SARS, AKHIR SARS O
Orang-orang kita sekarat
Orang-orang kami menangis
Akhiri SARS, AKHIR SWAT
Arrrgh.
Wasy Wan menyamar
Wasy wan dey menyamar
Akhiri SARS, AKHIR SWAT, AKHIR AM
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Boy V – End SARS
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases