Pain Lyrics – Larry Wealth
Singer: Larry Wealth
Title: Pain
I go down on my knees and i pray to God
Oju ogun le baba shomilor
I don dey call you make you pick my call
Bi mo she lor ko sho mi bo
Gbedu don land kassala don dey burst o
I swear dey no fit minus my plus o
Normally we be the rybana ba sha
With my goons will smoke weed no be shisha
Sometimes I go dey on trips
Like person wey sick I go dey on drips
I gat nobody but i gat my Jes (sus)
Keep the hustle real till I make my dreams
Moti gbadura ni Koro
Moba olohun mi soro
Where my helper dey
Baba Jowo tomi so no
Agbelebu I no momagbe
Ibi made don don mo ma de be
Roramashe that’s what mama say
Very soon Omo mhi you go reach there
I dey try do wetin go pay me
Make I no go see wetin go pain me
If I no make am mama go blame me
Ti ba kowodele Omo gobe ni
When my guys dey pick one Baba God make I dey pick 2
Make he no better if I dey beef you
So many haters wey don dittle
Moma gbera lagbara JESU)
Make you hear me now
Make you feel me now
Baba God only you be my stamina
For your TV surely you go see me now
Make you no go shout
Make you no go doubt
Moti gbadura ni Koro
Moba olohun mi soro
Where my helper dey
Baba Jowo tomi so no
Oh lord of mercy
I say pray for your boi
I say pray for your boi o
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Die-Rek - WHEEL BACK, COME AGAIN
michelle kiara - drown
Pain – Terjemahan / Translation
Aku berlutut dan aku berdoa kepada Tuhan
Oju ogun le baba shomilor
Saya tidak melakukan panggilan dey Anda membuat Anda memilih panggilan saya
Bi mo dia lor ko sho mi bo
Gbedu don land kasala don dey burst o
Aku bersumpah dey tidak fit minus plus saya o
Biasanya kita menjadi Rybana Ba Sha
Dengan preman saya akan merokok tidak ada shisha
Terkadang saya pergi dengan perjalanan
Seperti orang wey sakit aku pergi dey pada tetesan
Saya tidak seorang pun kecuali saya gat jes saya (SUS)
Pertahankan keramaian itu sampai aku membuat mimpiku
Moto gbadura ni koro
Moba olohun mi soro
Di mana dey pembantu saya
Baba jowo tomi jadi tidak
Agbelebu saya tidak momagbe
IBI Made Don Don Mo Ma De Be
Roramashe itulah yang dikatakan Mama
Segera omo mhi kamu pergi mencapai sana
Saya dey mencoba melakukan wetin pergi membayar saya
Membuat saya tidak pergi melihat basah pergi sakit saya
Jika saya tidak membuat saya mama pergi menyalahkan saya
Ti Ba Kowodele Omo Gobe Ni
Ketika teman-teman saya memetik satu baba tuhan membuat saya dey pick 2
Membuat dia tidak lebih baik jika saya dey daging sapi Anda
Begitu banyak pembenci wey don dittlit
Moma gbera lagbara jesu)
Membuat Anda mendengar saya sekarang
Membuatmu merasakanku sekarang
Baba Tuhan hanya kamu yang stamina
Untuk TV Anda pasti Anda pergi menemui saya sekarang
Membuatmu tidak berteriak
Membuatmu tidak diragukan
Moto gbadura ni koro
Moba olohun mi soro
Di mana dey pembantu saya
Baba jowo tomi jadi tidak
Oh tuan belas kasihan
Saya katakan berdoa untuk boi Anda
Saya katakan berdoa untuk boi Anda
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Larry Wealth – Pain
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases