Yawa Dey Lyrics – Mauriz
Singer: Mauriz
Title: Yawa Dey
Chai
Kalistus o
Too much wahala
Plenty yakpa o
You’re just like our radio
You sabi talk all you no dey do
You no get money but you want to denge and pose o (denge and pose)
And wonder na him we dey see o
I don tire for your matter
I don tire for your case o
Everywhere you go, you scatter
You no dey look person face o
Kalistus yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head, my brother?
Yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wеy you dey carry for head, my brother?
Yawa dеy o
Yawa dey o
Everywhere you go oh oh
Yawa dey o
Yawa dey o
Yawa dey o
Everything you do do do
Plenty yawa dey o
Take it!
Hey hey hey!
Oya now!
As e dey hot
Come on
Kalistus yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head, my brother?
Yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head?
Kalistus o
Kalistus o
Kalistus o
Hey hey hey!
Oya now!
As e dey hot
Come on
Kalistus o
Kalistus yawa
Oya
Make una give am akanchawa
No be beans, no be small matter
Wey you dey carry for head, my brother?
Yawa dey o
Yawa dey o
Everything you do do do
Plenty yawa dey o
Kalistus o
Kalistus o
Kalistus o
Na, which kind matter be this na?
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Weezy4k - Go Mode
Todd McCray - Guillotine Choke
Yawa Dey – Terjemahan / Translation
Chai.
Kalistus O.
Terlalu banyak Wahala.
Banyak Yakpa O.
Anda seperti radio kami
Anda sabi berbicara semua yang tidak Anda lakukan
Anda tidak mendapatkan uang tetapi Anda ingin menyalakan dan berpose o (denge dan pose)
Dan heran na dia dey melihat o
Saya tidak lelah untuk masalah Anda
Saya tidak ban atas kasus Anda
Ke mana pun Anda pergi, Anda menyebar
Anda tidak ada dey yang terlihat orang
Kalistus Yawa.
Oya.
Membuat una memberi saya akanchawa
Tidak ada kacang, tidak masalah kecil
Key you dey carry for head, saudaraku?
Yawa.
Oya.
Membuat una memberi saya akanchawa
Tidak ada kacang, tidak masalah kecil
Kami akan membawa dey untuk kepala, saudaraku?
YAWA DEY O.
Yawa Dey O.
Ke mana pun Anda pergi oh oh
Yawa Dey O.
Yawa Dey O.
Yawa Dey O.
Semua yang Anda lakukan lakukan
Banyak yawa dey o
Ambil!
Hei hei hei!
Oya sekarang!
Sebagai de dey panas
Ayo
Kalistus Yawa.
Oya.
Membuat una memberi saya akanchawa
Tidak ada kacang, tidak masalah kecil
Key you dey carry for head, saudaraku?
Yawa.
Oya.
Membuat una memberi saya akanchawa
Tidak ada kacang, tidak masalah kecil
Key you dey membawa untuk kepala?
Kalistus O.
Kalistus O.
Kalistus O.
Hei hei hei!
Oya sekarang!
Sebagai de dey panas
Ayo
Kalistus O.
Kalistus Yawa.
Oya.
Membuat una memberi saya akanchawa
Tidak ada kacang, tidak masalah kecil
Key you dey carry for head, saudaraku?
Yawa Dey O.
Yawa Dey O.
Semua yang Anda lakukan lakukan
Banyak yawa dey o
Kalistus O.
Kalistus O.
Kalistus O.
Na, yang mana yang baik menjadi na ini?
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Mauriz – Yawa Dey
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru![]()
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases