Lyrics ElteeManni – Sapa Anthem

 
Sapa Anthem Lyrics – ElteeManni

Singer: ElteeManni
Title: Sapa Anthem

Feeling-da-boiboi
Listen
Verse 1
I want to share a penny of my thoughts here

Sapa nice one aswear i sight you there
After so many pains i see no tears
I wonder why it’s hard cos i want no stress
As i work work work i be like johnny walker every night i go dey on sultana

I dey hustle ki emi no kidi gba doller
Ki ori mi matakomi kin di oloola
This life na turn by turn
No be for person wey don die

Give me the grace
Give me the power lord
Make i take shine
I no fit run your race evеry pastor with his own tie

Ki ayie mapa ino ogo wherе the devil wey want touch sky
Chorus
Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we make am baba pass them

Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we go places baba pass them
Verse 2
I beat up my chest

And i stand on my feet’s
Make i win make poverty no defeat
As you dey feed me
Feed my guys for street

Na you put sugar for honey
Babe make my life sweet
After many hustles for lag
If i no make baba god i fit mad

Oh lord i be fine boy and i get swag
E no go make sense make i go back house with rags
If i no get money wetin i gain
Na only my mana know all my pains

Wetin i go tell her if i mo upgrade
Oluwa bless me no go put me for shame
Chorus
Sapa ma ti di national anthem

Dem be no want make we make am baba pass them
Sapa ma ti di national anthem
Dem be no want make we go places baba pass them
Feeling da boi

Sapa ma ti di national anthem ye
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
B.ROB - September 10th Interlude
Sisters Of Mercy - Valentine

Sapa Anthem – Terjemahan / Translation

Perasaan-da-boiboi
Mendengarkan
Ayat 1.
Saya ingin berbagi satu sen dari pikiran saya di sini

Sapa yang bagus dalam pakaian saya melihat Anda di sana
Setelah begitu banyak rasa sakit, saya tidak melihat air mata
Saya bertanya-tanya mengapa itu sulit karena saya tidak ingin stres
Karena saya bekerja bekerja, saya menjadi johnny walker setiap malam saya pergi dey di Sultana

I dey hustle ki emi no kidi gba doller
Ki Ori Mi Matakomi Kin Di Oloola
Hidup ini na berbalik
Tidak untuk orang wey don mati

Beri aku rahmat
Beri aku kekuatan Tuhan
Buat aku bersinar
Saya tidak cocok menjalankan pastor Anda dengan dasi sendiri

Ki Ayie Mapa Ino Ogo di mana iblis Wey ingin sentuh langit
Paduan suara
Sapa Ma Ti Di Anthem Nasional
Dem tidak mau membuat kita membuat baba lulus mereka

Sapa Ma Ti Di Anthem Nasional
Dem tidak ingin membuat kita pergi tempat Baba lulus mereka
Ayat 2.
Aku memukuli dadaku

Dan aku berdiri di atas kakiku
Membuat saya menang membuat kemiskinan tanpa kekalahan
Saat Anda memberi makan saya
Beri makan teman-teman saya untuk jalan

Na Anda memasukkan gula untuk madu
Babe membuat hidupku manis
Setelah banyak hustles untuk lag
Jika saya tidak membuat baba tuhan saya cocok

Oh tuan saya baik-baik saja dan saya mendapatkan barang curian
E tidak masuk akal membuat saya kembali rumah dengan kain
Jika saya tidak mendapatkan uang basah saya dapatkan
Na hanya mana saya tahu semua rasa sakit saya

Basah saya pergi memberitahunya jika saya meningkatkan
Oluwa memberkati aku, jangan pergi membuatku malu
Paduan suara
Sapa Ma Ti Di Anthem Nasional

Dem tidak mau membuat kita membuat baba lulus mereka
Sapa Ma Ti Di Anthem Nasional
Dem tidak ingin membuat kita pergi tempat Baba lulus mereka
Merasa da boi.

Sapa Ma Ti Di Anthem Nasional Ye
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net

Lyrics ElteeManni – Sapa Anthem

Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.

We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂

You can purchase their music thru 
Amazon Music or Apple Music
Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases