The Best Lyrics – Flamosky
Singer: Flamosky
Title: The Best
Spiritual on the mix (high na high)
Oboi
They call me Mosky
Eeeh arrh Mayorkun is a very bad boy
I don’t want my pikin to suffer
Even when I am not alive (life)
Nobi me lie lie
The person wey you call your brother
Fit be person wey hold the knife (knife) eh
Nwannem I am not here to judge o sho get
The best o is Davido I said just what I said
Cos when he shoot like Ronaldo defend
Reset o your defense o
If not o you regret
Nobi to sing pass wandecoal be help
The best o is the best o
I can’t settle for less (Mehn I can’t settle for less)
Shebi you no see as the Bobo Dey help o
The best o is Davido sho get o then forget
Ye ye ye
Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah oh yeah)
If Nobi blessings make you tell me wetin go make you dey pray
The person wey be say you follow fit no know the way
As man Dey hustle man day pray for
God to show his face aaaaarh Ooh Boy
Nwannem I am come from the ghetto
Sho get e no easy to help
You help o then you blessed
Because I learn from the best o the best
Davido Is the best o
E get and he dey help
Ooh boy
Luckily if he hear my vibe
He go like am he go feel am
As you Dey feel am make you tag am
Until he hear am oo yea
Luckily if he hear my vibe
He go like am he go feel am
As you Dey feel am make you tag am
Until he hear
Fine girl what you on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Oh yeah)
Fine girl when you’re on tonight
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind
Make you come to mine
Tell me if you don’t mind (Ah oh yeah)
I learnt from the best o (The best)
Davido
Sho get o
Baddest o
Forget them
They call me Mosky
Of lay lay
This bread no be Agege
Spiritual on the mix (high na high)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
juno - insomnia
Officialsoft - Somersault
The Best – Terjemahan / Translation
Spiritual pada campuran (tinggi NA tinggi)
Oboi.
Mereka memanggil saya Mosky
Eeeh Arrh Mayorkun adalah anak yang sangat jahat
Saya tidak ingin Pikin saya menderita
Bahkan ketika saya tidak hidup (hidup)
Nobi aku berbohong
Orang yang Anda sebut saudaramu
Cocok menjadi orang wey memegang pisau (pisau) eh
NWANNEM Saya tidak di sini untuk menilai o sho dapatkan
Yang terbaik adalah Davido saya katakan apa yang saya katakan
Karena ketika dia menembak seperti Ronaldo bertahan
Reset o pertahanan Anda o
Jika tidak Anda menyesal
Nobi untuk menyanyikan lulus wandecoal akan membantu
O terbaik adalah yang terbaik o
Saya tidak bisa puas dengan lebih sedikit (Mehn saya tidak bisa puas dengan lebih sedikit)
SheBi Anda tidak melihat sebagai bobo dey membantu o
Yang terbaik adalah davido sho dapatkan o lupa
Ye Ye Ye.
Gadis baik apa yang kamu lakukan malam ini
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan (oh yeah)
Gadis yang baik saat Anda berada di malam ini
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan (ah oh yeah)
Jika berkah Nobi membuat Anda memberi tahu saya basah pergi membuat Anda berdoa
Orang wey katakan Anda ikuti tidak tahu jalannya
Sebagai man dey hustle man hari berdoa untuk
Tuhan untuk menunjukkan wajahnya AAAAARH OOH BOY
Nwannem saya berasal dari ghetto
Sho Dapatkan e tidak mudah untuk membantu
Anda membantu o maka Anda diberkati
Karena saya belajar dari yang terbaik
Davido adalah yang terbaik
E get dan dia dey membantu
Ooh Boy
Untungnya jika dia mendengar getaranku
Dia pergi seperti dia pergi merasakannya
Seperti yang Anda rasakan membuat Anda memberi tanda kepada saya
Sampai dia mendengar AM OO ya
Untungnya jika dia mendengar getaranku
Dia pergi seperti dia pergi merasakannya
Seperti yang Anda rasakan membuat Anda memberi tanda kepada saya
Sampai dia mendengar
Gadis baik apa yang kamu lakukan malam ini
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan (oh yeah)
Gadis yang baik saat Anda berada di malam ini
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan
Membuatmu datang ke milikku
Katakan padaku jika kamu tidak keberatan (ah oh yeah)
Saya belajar dari yang terbaik (yang terbaik)
Davido.
Sho dapatkan O.
BADDEST O.
Lupakan mereka
Mereka memanggil saya Mosky
Dari layarnya
Roti ini tidak beragama
Spiritual pada campuran (tinggi NA tinggi)
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics Flamosky – The Best
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases