Okay Lyrics – DJ Phamous
Singer: DJ Phamous
Title: Okay
I just want to booble
I just want to live my life
Make nobody stress me
Make nobody bother me
I just want to booble
I just want to live my life
Make nobody stress me
Make nobody bother me
Cause when e dey them go dey
And when e nor dey say man
Go fade away ehh
Say them go fade away ehh
That’s why I pray
For better things to come my way
And my mama dem papa
Dem Brothers them wey
Them dey for me
That’s why we must get this money
So everything go dey okay
E go dey okay
Mama dem go dey okay
Papa e go dey okay
So everything go dey okay
E go dey okay
All my friends them go dey okay
Everything go dey okay
Say me I get guys
Wey dey pray for me
I swear say them dey for me
Me I get guys like Double D
Them Sammi Rich dem
Them Papazeal
Wey they I swear if e nor dey
Say them Janto them dey okay
Yea yea
I nor forget my guys
Like them Votusion
I nor forget my guys
Like them Nasty
Them Rholtee
And everybody wey dey SOG
Abi na Ajiri or na Divine
I swear say
Those guys say them dey try
Abi na Daviva
Abi say na all of them Believers
Abi na Murphy
Abi na Guchi
Abi na DKT
I pray
So everything go dey okay
E go dey okay
Mama dem go dey okay
Papa e go dey okay
So everything go dey okay
E go dey okay
All my friends them go dey okay
Everything go dey okay
Cause when e dey them go dey
And when e nor dey say man
Go fade away ehh
Say them go fade away ehh
That’s why I pray
For better things to come my way
And my mama dem papa
Dem Brothers them wey
Them dey for me
That’s why we must get this money
Ehhh
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases
Other Popular Songs:
Lottie - Indigo
Slow Magic - Open
Okay – Terjemahan / Translation
Saya hanya ingin menggigit
Saya hanya ingin menjalani hidup saya
Buat tidak ada yang membuatku stres
Buat tidak ada yang mengganggu saya
Saya hanya ingin menggigit
Saya hanya ingin menjalani hidup saya
Buat tidak ada yang membuatku stres
Buat tidak ada yang mengganggu saya
Menyebabkan ketika dey mereka pergi dey
Dan ketika dey atau dey mengatakan manusia
Pergi fade ehh
Katakan mereka memudar ehh
Itu sebabnya saya berdoa
Untuk hal-hal yang lebih baik untuk datang
Dan mama saya dem papa
Dem bersaudara mereka, Wey
Mereka dey untukku
Itu sebabnya kita harus mendapatkan uang ini
Jadi semuanya pergi dey oke
E pergi dey oke
Mama dem pergi dey oke
Papa e go dey oke
Jadi semuanya pergi dey oke
E pergi dey oke
Semua teman saya mereka pergi dey oke
Semuanya pergi dey oke
Katakan aku, aku mengerti
Wey Dey berdoa untukku
Aku bersumpah, bilang mereka dey untukku
Saya saya mendapatkan orang-orang seperti double d
Mereka Sammi kaya dem
Mereka papazeal.
Key mereka aku bersumpah jika e atau dey
Katakan mereka janto mereka dey oke
Ya ya
Saya juga tidak melupakan teman-teman saya
Seperti mereka votusion
Saya juga tidak melupakan teman-teman saya
Seperti mereka jahat
Mereka Rholtee.
Dan semua orang wey dey sog
Abi na ajiri atau na ilahi
Saya bersumpah katakan
Orang-orang itu mengatakan mereka dey mencoba
Abi Na Daviva.
Abi mengatakan bahwa mereka semua orang percaya
Abi Na Murphy.
Abi Na Guchi.
Abi na dkt.
saya berdoa
Jadi semuanya pergi dey oke
E pergi dey oke
Mama dem pergi dey oke
Papa e go dey oke
Jadi semuanya pergi dey oke
E pergi dey oke
Semua teman saya mereka pergi dey oke
Semuanya pergi dey oke
Menyebabkan ketika dey mereka pergi dey
Dan ketika dey atau dey mengatakan manusia
Pergi fade ehh
Katakan mereka memudar ehh
Itu sebabnya saya berdoa
Untuk hal-hal yang lebih baik untuk datang
Dan mama saya dem papa
Dem bersaudara mereka, Wey
Mereka dey untukku
Itu sebabnya kita harus mendapatkan uang ini
Ehhh.
Find more lyrics at indolirik.jspinyin.net
Lyrics DJ Phamous – Okay
Kindly like and share our content. Please follow our blog to get the latest lyrics for all songs.
We don’t provide any MP3 Download, please support the artist by purchasing their music 🙂
You can purchase their music thru or Disclosure: As an Amazon Associate and an Apple Partner, we earn from qualifying purchases